Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,123 members, 7,887,248 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 04:15 AM

Woman-being - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Woman-being (318 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Woman-being by ksaylor(m): 4:16pm On Apr 19, 2016
https://themindplay.files./2016/04/hot-woman-2.jpg?w=150&h=150


Na una wey dey make hearts shine like sun

Make bloods for inside vein rise pass Mt.Everest with your anthems pledging loyalty and love,

Swearing by every on earth

As you take ohot woman 2ath of office for heart

Saying you go tanda like Siamese twins.

Only for you to gbess pass cheetah as coins begin dey melt small-small due to economical heat

Now water wey get pepper dey comot from my eyes

Kan dey make my eyes red like fresh pepper

Na woeman-being you be ooo.

Source:https://themindplay.com/2016/04/07/woman-being/

(1) (Reply)

Think Inwards / Can U Date An Older Woman / Let's Learn Words!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.