Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,198,064 members, 7,966,928 topics. Date: Saturday, 05 October 2024 at 07:53 AM

Wife - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Wife (814 Views)

He Is Rich And Famous Looking For Wife To Marry Serious One Only Whatspp / German Base Looking For A Wife / I Need A Wife Who Will Partner Me To Build A Business Dynasty (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Wife by Nobody: 11:46am On Nov 17, 2006
LoL
Re: Wife by Odeku(m): 1:56pm On Nov 17, 2006
Which kind nonsense be this Admin delete this crazy thread please, a lady wanting a lady. go to lesby club and find you one there.
Re: Wife by dominobaby(f): 2:28pm On Nov 17, 2006
Lmao! Wetin man pikin no go see for nairaland!
Re: Wife by Odeku(m): 2:32pm On Nov 17, 2006
i swear some woman wake up with hot clitoris and just post crazy thing like this. you want women partner go to Ajegunle, if you sabi their language for yonda you go get you truck load. Bloodclot
Re: Wife by ThoniaSlim(f): 10:02pm On Nov 19, 2006
na wa ohhhhhhhhhh shocked
Re: Wife by chistiana(f): 6:01pm On Nov 26, 2006
Thief ole, u need a wife thats is damn rich. yeye u are a disgrace,
i beg no offense before u start yelling at me.
Re: Wife by harvey(m): 4:41pm On Nov 27, 2006
na bog eye go kill u,u no fit hussel go get ur raba.yeye dey worry u.u are a disgrace why u no fit work make money build ur empire.
Re: Wife by chistiana(f): 5:20pm On Nov 27, 2006
Harvey i no know say i no dey alone thanx jare,

A man for that matter depending on a rich woman na waoooooooooo. may God deliver us from Adam.
Re: Wife by harvey(m): 5:30pm On Nov 27, 2006
that guy needs to be castrated.cos his is not a man.na him type dey wash plate and dey do baby sitting while him wife go dey go work.yeye.
Re: Wife by chistiana(f): 12:13pm On Nov 28, 2006
i c cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: Wife by harvey(m): 2:06pm On Nov 28, 2006
@christiana
u dey feel me she.
Re: Wife by chistiana(f): 2:14pm On Nov 28, 2006
yes ooooooooooo guy i feel u even dey gbadun uuuuuuuuu
Re: Wife by harvey(m): 2:23pm On Nov 28, 2006
@christiana

just dey do ur thing girl.
Re: Wife by chistiana(f): 2:55pm On Nov 28, 2006
thing plenty which one are u refering to( dont crucify me i ve a clean heart
Re: Wife by harvey(m): 3:00pm On Nov 28, 2006
grin grin nah u know the one wey u dey do oh.just put God first in all ur affairs ok.
Re: Wife by chistiana(f): 3:48pm On Nov 28, 2006
Na u sabi oooooooo, na god be my strebght and my refuge, na him i put first before. so talk another one
Re: Wife by ThoniaSlim(f): 7:05pm On Dec 01, 2006
A.K.A i need a wife i can squeeze dry. grin

(1) (Reply)

I Need A Wife, Though We Need To Know Each Other (only Serious Person Please) / Need A Generous,hot Nd Loving Lezbian / W

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.