Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,190,784 members, 7,941,949 topics. Date: Friday, 06 September 2024 at 04:21 PM

Funny Facts About Nigerians - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Funny Facts About Nigerians (1356 Views)

Funny Facts About Nigeria / The Funny Truth About Nigerians / 12 Funny Facts About Nigerians (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Funny Facts About Nigerians by Andema(m): 12:02pm On May 29, 2016
*Na only for Nigeria you go see fish inside "MEAT PIE".. *Na only for Nigeria we dey count money after we withdraw am from ATM because we no even trust ATM machines. *Na only for Nigeria PHCN dey say:-Win a brand new GENERATOR if you pay your NEPA bill... *Na only for Naija people dey horn for traffic light make e quick change from Red to Green... *Na only for Nigeria Pharmacy dey sell Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff and beer, Wetin you no see for Naija, you no fit see am anywhere in d world... *Trust me. Na only 4 naija you go find a graduate of mechanical engineering dey do him NYSC 4 Police station. *Na only 4 naija you go see one person dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at once while his mother dey sale grandnut For junction *Na only 4 naija you go see a graduate of law dey work as generator repairer. *Na 4 only Naija, you go see mad man dey control traffic, people wey their head correct dey obey... *Na 4 only Naija, wey you go see the president senior the country himself. *Na 4 only Naija, you go see native doctor dey use laptop connected with MTN modem. Maybe they are now consulting the spirits online.. *Na only for naija u go see a man selling a book from street to street dat says HOW TO MAKE MONEY WITHOUT STRESS. I wonder why him no read d book. I salute una Nigerians.... Naija no dey carry last..

1 Like

(1) (Reply)

Is This True Or Just Photoshop? / Who Says Two Heads Are Better Than One? / Funny Picture ; Somewhere In Hall 5, UNICAL

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.