Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,109 members, 8,004,941 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 11:16 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike (31643 Views)
Fayose Receives Wike At Akure Airport (Photos) / Ali Modu Sheriff Greets Wike At PDP Meeting With Jonathan (photos) / Photo Of Amaechi At The Launch Of Ogoniland Clean-Up (2) (3) (4)
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by SageTravels: 8:32am On Jun 03, 2016 |
Thank you for everything. |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by 400billionman: 8:54am On Jun 03, 2016 |
ever811: You mean booharry is a coward... Running from his country men in Lagos, Calabar and Rivers. |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by bukalis(m): 8:59am On Jun 03, 2016 |
Wike: Oga mi, why Baba no come sef ?
Osinbajo: menh the guy take style dey fear to come
Wike: hmmmm, na wa oo, wen me d Warrior dey here so |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Bullet1234(m): 9:07am On Jun 03, 2016 |
VP>>> wike, Your boys no try at all... why them go announce sey them want blow baba up? See naw baba no show up! Wike>>> Oga but na the plan be that! VP>>>>Not at all!!! them for keep a low profile, when baba show then them blow am up! So I go become presido. Wike>>> so make that yeye guy Bola T and Oba Ocean come dey run things abi? VP>>>> 4 where? I go fall their hand! Wike>>>> Chai! Bad guy hehehe... Oga no worry, we go organise another clean up... this time go be Biafra clean up. 1 Like |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Edunwa302(m): 9:07am On Jun 03, 2016 |
VP: u sure say this guys no go still strike? Wike: haha ur excellency not while I'm hear |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by nellyelitz(m): 9:11am On Jun 03, 2016 |
Eedrix:what of that ur Vaseline |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Xionez(m): 9:20am On Jun 03, 2016 |
WIKE: Anything? OSIBANJO: No o. i just wan release mess. Fear dey upset my stomach. Hope sey dem no go show? POLICEMAN: Wike, thunder fire you there. Cant you excuse yourself and mess elsewhere! AIDE: Jesu, VP. Warris is all these? |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nobody: 9:46am On Jun 03, 2016 |
menix:this actually cracked me up |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by adelekeolu(m): 9:56am On Jun 03, 2016 |
pls sir help me beg your boiz |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Theoflux(m): 10:03am On Jun 03, 2016 |
Clean-up Ogoni oo |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Chinoble(f): 10:16am On Jun 03, 2016 |
lol |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nobody: 10:37am On Jun 03, 2016 |
Osibanjo: how far? Wike: i dey, jantofubu. No shaking! Hope sey u nva piss for trouser? Osibanjo: Nooo....i no fear nw. God dey wit me? Wike: Chilax, no b u dey wan kpeme Osibanjo: guy, space dey for pdp? Wike: Aaah, e full ground like water. Osibanjo: Correct, we go yan later. Mo laff so da people no go suspect wetin we dey talk Wike: my broda, my broda (both laugh) 1 Like |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by mjbabe(f): 10:45am On Jun 03, 2016 |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nsonso: 11:04am On Jun 03, 2016 |
Osibanjo: Wike, as I dey here, fear dey catch me oo Wike: (smiles) Don't be afraid, those boiz no go show. |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by PhockPhockMan: 11:21am On Jun 03, 2016 |
Emmaoga: |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by HXoritz(m): 11:31am On Jun 03, 2016 |
Wike: Prof if say PMB show NDA for bomb am into piece Osi: you serious? Wike: prof na u 4 carry d weight of 9ja 4 ur head Osi: ma guy na me dey carry d larger portion o...my head full Wike: congrat our new President Osi: na u talk am o Wike/Osi: hahahah Osibanjo fit b president b4 dis regime runz out... Lolzzzz na fit nia I talk o |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by EMMNIG: 11:56am On Jun 03, 2016 |
ever811:YESSSOOOOOO |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nobody: 12:09pm On Jun 03, 2016 |
OSIBANJO; wike i never taste rivers O, WIKE; Oga them go finish you O OSIBANJO Tarrrr, for wai WIKE; Oya come state house, Oshosss de wait u there OSIBANJO'; Oga at the top de wait for report for abuja WIKE; Fear fearrrr OSIBANJO; U go come abuja MadCow1: |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nobody: 12:35pm On Jun 03, 2016 |
VP: The wicked Wike.... You know say na bicos you dey here na him make me come...... I for no come if na only Amaechi... |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by noucompact(m): 1:04pm On Jun 03, 2016 |
laugh wan kill me. |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Jok3r(m): 5:07pm On Jun 03, 2016 |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by superstr: 5:52pm On Jun 03, 2016 |
Osinbajo: Wike, u sure say bomb no dey ur pocket? Wike: Haaa, bomb ke.If naa Buhari, I for don put missile for cap. Haa no worry sir. |
Re: Osinbajo And Wike At Ogoniland Clean-Up Launch. Guess What VP Was Telling Wike by Nobody: 6:09pm On Jun 03, 2016 |
ChappyChase:are u a dier? |
Ibrahim Idris Withdraws Policemen Attached To VIPs, Others / Why We Arrested Reuben Abati – EFCC / 2023: Amaechi Says He Is Not Contesting For Presidency
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |