Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,941 members, 7,931,270 topics. Date: Sunday, 25 August 2024 at 08:49 PM

Gbege O! See Curse Wey Naija Actress Ruth Kadiri Give Government People Dem - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Gbege O! See Curse Wey Naija Actress Ruth Kadiri Give Government People Dem (698 Views)

Ruth Kadiri Curses Politicians And Yahoo Boys / Ruth Kadiri Accused Of Having Threesomes With Apostle Suleman / Fan Proposes To Actress Ruth Kadiri After She Posts Hot Photo (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Gbege O! See Curse Wey Naija Actress Ruth Kadiri Give Government People Dem by Omodere: 11:29pm On Jun 15, 2016
Naija actress, Ruth Kadiri dey para gaan o!


She yarn us experience wey she face this morning, as the road jaga-jaga, wey everybodi no sabi see road pass.

As the matta pain her reach na so she pour curse for government people dem wey refuse to do wetin dem supose do to make Naija better.

Me i support am sha!

Make una read wetin she write for here:

http://www.madamaproko.com/2016/06/gbege-o-see-curse-wey-naija-actress.html?m=1

Re: Gbege O! See Curse Wey Naija Actress Ruth Kadiri Give Government People Dem by Nobody: 11:35pm On Jun 15, 2016
Matters arising!

(1) (Reply)

Osinbajo Attends Graduation Ceremony Of Command And Staff College Jaji, Kaduna / This Site Shows U Deleted Tweets By Ur Favourite Celebrity Or Famous Leaders... / ??

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.