Stats: 3,173,416 members, 7,888,288 topics. Date: Saturday, 13 July 2024 at 12:23 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / My New Pet Is Going For 120k (764 Views)
This Car Is Going For 350k / Clean Naija Pathfinder Jeep Going For 800k / Honda Power Bike For Sale Call 09033011407 For 120k (2) (3) (4)
My New Pet Is Going For 120k by matuskyoo7(m): 4:48pm On Jun 26, 2016 |
I would love to sell my 5 year old huda ram due to relocation, if you are interested the ram is located at ipaja lagos, and u can reach me o 080-65183761
|
Re: My New Pet Is Going For 120k by tolexdo(m): 4:57pm On Jun 26, 2016 |
Abeg carryy. Your market comot, so that the ram can run away abi...ram Wey u don train? Wey don be part of the family abi.. so after selling make e con meet you for the new place.abegi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
Re: My New Pet Is Going For 120k by Mememan: 4:58pm On Jun 26, 2016 |
Ole 12k I fit buy ![]() |
Re: My New Pet Is Going For 120k by tolexdo(m): 5:19pm On Jun 26, 2016 |
Me 12,500. And. We go kill am cut the meat into pieces b4 I pay....b4 the ram go run away come meet u for the new location.u know blood is thicker than water ![]() ![]() ![]() 2 Likes |
Re: My New Pet Is Going For 120k by sseunth(m): 5:37pm On Jun 26, 2016 |
12, 550 |
Re: My New Pet Is Going For 120k by MrKamar(m): 5:57pm On Jun 26, 2016 |
See as the ram be like broom stick. Feed that ram well before sallah o ![]() |
Re: My New Pet Is Going For 120k by matuskyoo7(m): 6:22pm On Jun 26, 2016 |
Lol I guess u all want it bt anyway thankx for ur comment , bt still available sha |
(1) (Reply)
Registered Kia Sorento LX (first Body) - 2006 @ N730,000.00 / List Of All My Cars Available For Sale. / Toks Infiniti Qx4 @1.2 @08084917622
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |