Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,515 members, 7,920,930 topics. Date: Wednesday, 14 August 2024 at 02:49 PM

This Na The Village Square: Na Pidgin B D Official Yarn - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / This Na The Village Square: Na Pidgin B D Official Yarn (635 Views)

Top Ten Types Of People You Will See In The Village This Xmass Period / Abeg What Is This?.....na By Force To Fine / Nigerian Village Square (2) (3) (4)

(1) (Reply)

This Na The Village Square: Na Pidgin B D Official Yarn by giftspex: 5:17pm On Sep 05, 2009
This na the village square, u sabi say to yarn free flowing oyinbo na war, make we begin yarn our own language, u go fit start any kind of yarn for here. if u get big grmmar or sentence wey u don dey wonder how e go sound for pidgin bring am here make we scatter am for you here
you go fit translate some sentence from obodo oyinbo yarn to our own yarn (English to pidgin)
The elders ready to sanction anybody wey form say e too sabi come dey yarn grammar

!!!!!!!UNA WELIKOM!!!!!

abeg make people scatter the words wey too black for here

(1) (Reply)

If U Are 2 Marry A Celebrity / Kpac Is Back - Nairaland First Spice Up Kid. / Hi Mate Newbie Here

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.