Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,200,000 members, 7,973,451 topics. Date: Saturday, 12 October 2024 at 04:48 PM

Pix Talk - Jokes Etc (39) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Pix Talk (114417 Views)

Pix Talk Reloaded (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (41) (42) ... (101) (Go Down)

Re: Pix Talk by studio43(m): 10:38am On Dec 23, 2009
U dey ask me? Abeg clear make i buy fuel jor
Re: Pix Talk by Ben13: 10:52am On Dec 23, 2009
with that your keke napep
Re: Pix Talk by romsky: 11:16am On Dec 23, 2009
keke napep ko bicycle na real wah 4 studio imagination
Re: Pix Talk by Ben13: 11:24am On Dec 23, 2009
The guy is always in the dream land
Re: Pix Talk by romsky: 11:32am On Dec 23, 2009
reason y dem dash am triple promotion from pry 4 to JS 1
Re: Pix Talk by Ben13: 12:03pm On Dec 23, 2009
That yeye garrage school? na him papa handwork be that. . .teacher bribery.
Re: Pix Talk by Abbeycity4(f): 12:42pm On Dec 23, 2009
na studio b dis cheesy
Re: Pix Talk by romsky: 1:32pm On Dec 23, 2009
No ben it was community decision oh
no parents wan make dem pikin follow him futstep at all
Re: Pix Talk by studio43(m): 2:09pm On Dec 23, 2009
na so so doubting thomas full for here, until dem see with their eyes dem nor go believe.

but i nor go carry dem enter my garrage make dem nor come robb me overnight cuz people dey fear me this days, period sad
Re: Pix Talk by romsky: 2:13pm On Dec 23, 2009
see mouth like rotten egusi soup
Re: Pix Talk by studio43(m): 2:16pm On Dec 23, 2009
mouth wey u dey die for abi?
Re: Pix Talk by Ben13: 2:17pm On Dec 23, 2009
gawd forbid.
Re: Pix Talk by studio43(m): 2:20pm On Dec 23, 2009
that mouth nor dey smoke marijuana like yours o
Re: Pix Talk by romsky: 2:23pm On Dec 23, 2009
but he dey presentable pass dat tyn wey u dey call mouth
Re: Pix Talk by Ben13: 2:24pm On Dec 23, 2009
My mouth don win award
Re: Pix Talk by studio43(m): 2:57pm On Dec 23, 2009
ike congo ati shepe ward abi?
Re: Pix Talk by romsky: 4:21pm On Dec 23, 2009
chai studio don vex again o
Re: Pix Talk by studio43(m): 5:11pm On Dec 23, 2009
why i nor go vex when u don start dey carry the thing go dey give another person for Bamidele street nko?

u don become free for all?
Re: Pix Talk by romsky: 10:17am On Dec 24, 2009
i be animashaun
abi na crime 2 dey drill borehole again o
Re: Pix Talk by Ben13: 10:19am On Dec 24, 2009
you don change the whole topic, Studio meant something else cheesy
Re: Pix Talk by romsky: 10:38am On Dec 24, 2009
Ben animashaun na person wey no dey greedy
so na u no understand
Re: Pix Talk by studio43(m): 11:40am On Dec 24, 2009
Bend10 na u nor understand the point wey Romsky dey try make, lol
Re: Pix Talk by romsky: 12:12pm On Dec 24, 2009
i trust say u go sabi am
Re: Pix Talk by studio43(m): 12:21pm On Dec 24, 2009
U where once my student na, U don forget?
Re: Pix Talk by tubabie(f): 1:17pm On Dec 24, 2009
Re: Pix Talk by tubabie(f): 1:18pm On Dec 24, 2009
Re: Pix Talk by tubabie(f): 1:20pm On Dec 24, 2009
Finally , a Merry Christmas to you all!


Re: Pix Talk by Nobody: 1:21pm On Dec 24, 2009
tubabie:


shocked grin
Re: Pix Talk by studio43(m): 8:29pm On Dec 24, 2009
Some id's here dey make me laugh nor be small
Re: Pix Talk by Nobody: 5:21pm On Dec 25, 2009
cool

Re: Pix Talk by D1KeleVra(m): 6:58pm On Dec 25, 2009
fake! cool
Re: Pix Talk by studio43(m): 7:10pm On Dec 25, 2009
Thats what u are

(1) (2) (3) ... (36) (37) (38) (39) (40) (41) (42) ... (101)

My Collections Of Crazily Funny Pics.... Hahahahahaha / If Your Lawyer's Trouser Is Like This, Nwanne Forget It, You Are Going To Jail!! / Mermaid Found After Tsunami: Wow Scary!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.