Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,150 members, 7,880,606 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 10:17 PM

Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 - Romance (9) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 (18640 Views)

Is Romanceland A Dump Session For Ugly Nairaland Ladies? / My Experience With An Ugly Nairaland Lady Today / Noticed Only The Ugly Nairaland Girls Asslick Guys A Lot Here. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15) (Go Down)

Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:24pm On Jul 05, 2016
HateU2:
Ore mi, lemme win biko. U ar too beautiful for this cheesy. I deserve it.
Naughtynaughty, comaan vote 4 me oo.
Let's take this crown home
pls I need d crown more ..
Hatey and sandoski pls support ur girl

Two of u too fine Abeg na me worwor pass grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:30pm On Jul 05, 2016
before I answer the winners make I tell una wetin the winners wan receive as prizes ..

Winner gets the rare opportunity to be DDELIVERER'S
girlfriend for 6months.


1st Runner up gets a kiss from oga smellymouth

2nd Runner up gets to see the picture of mazi lalasticlala
sent to her mail

3rd Runner up gets a poem from jonaifame22

Plus other consolation prizes.

3 Likes 1 Share

Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:33pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
my friends and family...make una vote for me...you all know say i be uggggllllllllyyyyy somebody...i fit this crown well well....vote makydebbie for miss ugly 2016....i promise to epp my other ugly sisters in the house...cc..slyisaac..thesupernerdtongue...juhan..airsultan...maxi112...suzan404..obiorathesubtle...iykekelvins..vicstar..mhiz..kinginvahala..topgear..muvacci...mimzy..make una vote the correct most ugly abeg
lol you're high tongue grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:40pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
my friends and family...make una vote for me...you all know say i be uggggllllllllyyyyy somebody...i fit this crown well well....vote makydebbie for miss ugly 2016....i promise to epp my other ugly sisters in the house...cc..slryisaac..thesupernerdtongue...juhan..airhsultan...maxitt112...suzan4t04..obiorathesujbtle...iykekelvins..vicstary..mhyiz..kinginvttahala..topgear..muvyacci...mi.mzy..make una vote the correct most ugly abeg


grin grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 10:48pm On Jul 05, 2016
Oga op hope u no go play ojoro ooo. Make sandoski win o


Sandoski cc op
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by iykekelvins(m): 10:51pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
my friends and family...make una vote for me...you all know say i be uggggllllllllyyyyy somebody...i fit this crown well well....vote makydebbie for miss ugly 2016....i promise to epp my other ugly sisters in the house...cc..slyisaac..thesupernerdtongue...juhan..airsultan...maxi112...suzan404..obiorathesubtle...iykekelvins..vicstar..mhiz..kinginvahala..topgear..muvacci...mimzy..make una vote the correct most ugly abeg
I vote makydebbie

Cc DDeliverer
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by ivyy(f): 11:05pm On Jul 05, 2016
Hateu2 and naughtynaughty i just dey here dey look una hehehe
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by allytinted: 11:15pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
present ccddeliverer
space the CC and ddeliverer for your vote to count. Thank u.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Sexytemi(f): 11:16pm On Jul 05, 2016
SANDOSKI:
hateu2~Efo riro

4.sexytemi~kpomo

5.onstelly

6 refiner

7.damseyl

8. Rukkydelta~salt

10 Makydebbie~bone

..... Make una no kill me with laugh..... gringringrin......



Lolgringringrin, na so e suppose be o, make everybody happy winkwink
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:17pm On Jul 05, 2016
juhan:
lol you're high tongue grin
you no won make i win
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by dauntless15(m): 11:37pm On Jul 05, 2016
HateU2:

H.ateu2 for Miss Ugly.
ViZkiZ for Mr NL2016
didn't you see my mentions
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 11:39pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
..ok...if i won be animal i go be eagle...cos i go like to soar as an eagle...and other birds cannot be compared to eagle on top sky

7)i go be egusi...because without egusi soup no go complete or you no fit call am egusi again

coolincorrectly na the word

9)i deserve the crown because na me ugly pass any person wey dey nl.......and also because i want ugly girls like me to look me and be proud say dem ugly....and lastly i am a good role model to ugly people dem go see me and praise baba God



this girl is underage. How old are you?
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:44pm On Jul 05, 2016
unapapadeycraze:




this girl is underage. How old are you?
stop stalking me old man....metusalah's elder brother...because na you old pass my great great granpa...you go hate me for nl ooo...David i'm warning you!

1 Like 1 Share

Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 11:47pm On Jul 05, 2016
ivyy:
Hateu2 and naughtynaughty i just dey here dey look una hehehe
my queen
Am still waiting for dat alert u promised me ooo

Abeg make it fast .. U knw ders change grin

Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 11:48pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
you no won make i win
i no fit. You go win o i dey your back
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 11:49pm On Jul 05, 2016
makydebbie:
stop stalking me old man....metusalah's elder brother...because na you old pass my great great granpa...you go hate me for nl ooo...David i'm warning you!


i was just saying. Stop being childish, debby. Unattractive girl. I'm not stalking you, my love.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 11:57pm On Jul 05, 2016
juhan:
i no fit. You go win o i dey your back
correct gal...bia if you know unappapadeycraze abeg warn am...he is not worth a ban...and i wont grace his stupidity with my replies anymore...just epp me warn am...cos he no go like me on nl...i dont engage in e-fights cos its so unneccesary...mummy sandoski come warn dat guy cos he don dey vex me..
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by larabae13(f): 11:59pm On Jul 05, 2016
Hehehe...eleyi funny no be small...eku ishe oo grin cool...may the ugliest contestant win grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by ivyy(f): 12:02am On Jul 06, 2016
naughtynaughty:
my queen
Am still waiting for dat alert u promised me ooo

Abeg make it fast .. U knw ders change grin


I dey come grin

kiss kiss kiss
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by unapapadeycraze: 12:02am On Jul 06, 2016
makydebbie:
correct gal...bia if you know unappapadeycraze abeg warn am...he is not worth a ban...and i wont grace his stupidity with my replies anymore...just epp me warn am...cos he no go like me on nl...i dont engage in e-fights cos its so unneccesary...mummy sandoski come warn dat guy cos he don dey vex me..


beautiful ladies, i was just requesting for her hand in a relationship but she dey do anyhow. You know we could sort it out within ourselves. Must you involve third party? Oya make me talk for corner.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by makydebbie(f): 12:13am On Jul 06, 2016
larabae13:
Hehehe...eleyi funny no be small...eku ishe oo grin cool...may the ugliest contestant win grin
abeg na me ugly pass...pls vote for me...something like
ivote makydebbie
Cc.Ddeliverer
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by larabae13(f): 12:21am On Jul 06, 2016
makydebbie:
abeg na me ugly pass...pls vote for me...something like
ivote makydebbie
Cc.Ddeliverer
nawa oo on top dis matter? Ok oo
I vote makydebbie
Cc.DDeliverer (Bayi nko?issokay? wink grin )
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 12:26am On Jul 06, 2016
ivyy:



I dey come grin

kiss kiss kiss
cum well o grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by wristbangle: 12:28am On Jul 06, 2016
grin
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 12:30am On Jul 06, 2016
makydebbie:
abeg na me ugly pass...pls vote for me...something like
ivote makydebbie
Cc.Ddeliverer
seriously? cux am about to vote o
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 1:03am On Jul 06, 2016
Who do I even campaign for amongst these Uglies.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Kdon2: 4:39am On Jul 06, 2016
HateU2:

7. I go definitely be a parrot cheesy
8. I no sabi that one oo
9. I deserve the crown because I gat what e take to be d miss ugly. Na the ugly face? I get am. The brain, I get am. The swags, I get am.



Vote for Me for Miss Ugly cheesy.

My boo...I so very much miss u!Y miss ugly na?? U fall my hand! U r miss world already abeg.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:06am On Jul 06, 2016
ebohstepn:
Oga op hope u no go play ojoro ooo. Make sandoski win o


Sandoski cc op


Chop kisskisskiss
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:10am On Jul 06, 2016
wristbangle:
grin


Why you dey smile, Oya who you go vote for.
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:15am On Jul 06, 2016
makydebbie:
correct gal...bia if you know unappapadeycraze abeg warn am...he is not worth a ban...and i wont grace his stupidity with my replies anymore...just epp me warn am...cos he no go like me on nl...i dont engage in e-fights cos its so unneccesary...mummy sandoski come warn dat guy cos he don dey vex me..

Sorry dear, no mind dat guy....

When dem go choose dey winnercheesycheesy
Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:20am On Jul 06, 2016
naughtynaughty:
no vex ..
Had to go look for work.. grin went to firstbank to look for work as their ass manager grin grin if u c broom wey Dey take pursue me grin grin

Abeg Whr is ur husband mr firstbank
Lol.........gringrin

Why you no go meet our Assistant Manager,make him give you dey work.....{You get something for shokoto, you dey travel go sokoto to go look for em}gringringrin

Make I help u call emwink

Re: Miss Ugly, Nairaland Edition. ELIMINATION ROUND1 by Nobody: 5:52am On Jul 06, 2016
U are very@DDeliverer

(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) ... (15)

Good Ere On How To Know A Gay: ''IF Your Boyfriend Doesn't Have Side Chick... " / Nigerian Married Men And Adultery / Lady Punishes Her Cheating Boyfriend,orders Him To Write 'I Won’t Cheat No More

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.