Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,219,002 members, 8,040,143 topics. Date: Monday, 30 December 2024 at 08:28 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? (752 Views)
Mr. NAIRALAND Contest 2016 - Nomination & Verification Thread / I Cant Just Stand The Insult.here If I Contest For Mr Nairaland / I Would Love To Contest For Mr Nairaland (pics) (2) (3) (4)
Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:22pm On Jul 05, 2016 |
Ok fellas...na naija we dey, as you all know, nathin goes for nathin. I have choosen to throw my full support to any guy wey fit afford me a bag of rice, abegii no be anyhow rice oo, like ofada or abakiliki own, i mean ogbonge foreing rice, like mama gold. Before una begin rain insult...listen vely vely carefully, Anything election for naija na come chop the money, i no go dey there when oga Sue*n credit alert go enter ur gsm. I will spend my mb to campaingn for you vely vely well. I go bombard all this nairaland misuse with enuf pm's, so u see my broda, na where person dey work na there im dey chop. For futher details on how to move the bag of rice reach my domot kindly pm me, and you are as good as getting oga Sue*n 50k. Cc fynestboi vizkiz naijaboiy tosyn2much mrcork and all the echetram echetram wey stand for d line. 1 Like 1 Share |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:24pm On Jul 05, 2016 |
Importexpert viewing Meanwhile, if you want rice, go Aso Rock |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:25pm On Jul 05, 2016 |
STFUareyouG0d:oga how u see am? Hehehehe...who one give u rice for aso villa |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Kunleakinpelu00(m): 7:27pm On Jul 05, 2016 |
A bag of Rice you say!! For this Nigeria of today ...CHIA THERE IS GOD Ooooooo |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by falconey(m): 7:28pm On Jul 05, 2016 |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Taiyescott(m): 7:28pm On Jul 05, 2016 |
Lol, Sandoski Must C Dix.. |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by BoboFashion(m): 7:29pm On Jul 05, 2016 |
Whenever u modify it from "rise" to "rice" thanks. |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:32pm On Jul 05, 2016 |
Kunleakinpelu00:the money no be 50k? I no greedy nah |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:33pm On Jul 05, 2016 |
BoboFashion:teacher no teach me nonsense! |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by obiorathesubtle: 7:35pm On Jul 05, 2016 |
Some people just heartless.. You don ask if any of the contestants don chop rice today? See your mouth like bag of rice.. He even get mind to call mama gold.. Smh.. Shebi na Local Govt. Election dem dy do abi? 1 Like 1 Share |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by DRISKLEF(m): 7:35pm On Jul 05, 2016 |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:36pm On Jul 05, 2016 |
Randyhot:hehehe the dude always the first on every thread. I hear say Aisha dey share rice. But I hope have APC card sha? |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:37pm On Jul 05, 2016 |
falconey:oga falconey...u sef dey the line, oya shake body if you wan receive oga Sue*n alert oo. |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 7:39pm On Jul 05, 2016 |
obiorathesubtle:haba.. wetin concern agbero with overload? Shey no be election again? Abegi oga mi...nathin goes for nathin joor |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by falconey(m): 7:46pm On Jul 05, 2016 |
Randyhot: lwkm ......wait make alert show now. |
Re: Mr Nairaland 2016; How Am I Getting My Bag Of Rice For Support? by Nobody: 9:12pm On Jul 05, 2016 |
(1) (Reply)
Please Is This Popular Rumor True / The Evolution Of LADIES From 1960-2016, TRUE Or FALSE? / At Last, I Found My Soulmate
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |