Stats: 3,179,140 members, 7,907,124 topics. Date: Thursday, 01 August 2024 at 01:06 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / The "Yaba Left" Thread (4645 Views)
Funniest Joke (if U No Laff Take Me To Yaba Left I Swear) / Visit To Yaba Left / Yaba Left Side (2) (3) (4)
Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 10:57am On Sep 29, 2009 |
v3nom4eva: Motorola V3, na me miss u pass. i even creat new topic for ur sake, bt e belike seyy world people delete am ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 11:00am On Sep 29, 2009 |
dem no wan our progress. . .God pass dem. . .nuttin do u my broda ow work na?? our wife nko? |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 11:19am On Sep 29, 2009 |
so una dey join hand marry right? |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 11:35am On Sep 29, 2009 |
@bashy u go mute urself or u want make i do am myself? ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 11:55am On Sep 29, 2009 |
you no go wan try am now? |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 12:05pm On Sep 29, 2009 |
abeg go lay-down on ur bed for yaba-left jorrr |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 2:22pm On Sep 29, 2009 |
lwkmd |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 3:08pm On Sep 29, 2009 |
na who dey follow u laff. . . na ONLY yaba inmates dey xhibit dat kain xter. . . Abeg o!! *dials 911(yaba left hotline)* |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:53pm On Sep 29, 2009 |
na the number you dial the last time wey you go there be that? |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 4:28am On Sep 30, 2009 |
![]() ![]() ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by clemcykul(f): 9:40am On Sep 30, 2009 |
see eyes lol |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 2:02am On Oct 01, 2009 |
u loff my eye lashes? ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 7:26am On Oct 01, 2009 |
lmao |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 9:48am On Oct 01, 2009 |
![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 2:23pm On Oct 01, 2009 |
![]() ![]() ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by dani1luv: 3:02pm On Oct 01, 2009 |
![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 3:17pm On Oct 01, 2009 |
Alaba boy! ![]() ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 4:40am On Oct 02, 2009 |
Nor be ya gud flend be dat? ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 5:25am On Oct 02, 2009 |
so be cos the guy no gre buy drink for you now mean so no be your good friend again? you don forget as una dey run things together for alaba |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 5:38am On Oct 02, 2009 |
i dnt do sh!t biz dude |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 9:36am On Oct 02, 2009 |
sh!t bizness is SERIOUS bizness! |
Re: The "Yaba Left" Thread by clemcykul(f): 11:19am On Oct 02, 2009 |
of course!! it pays ur bills ;d |
Re: The "Yaba Left" Thread by dani1luv: 7:13pm On Oct 02, 2009 |
Quote from clemcykul; of course!! it pays your bills ;d of course!! it pays your bills ![]() Guy abeg nor dull urself |
Re: The "Yaba Left" Thread by sylve11: 7:30pm On Oct 02, 2009 |
the guy na dullard na ![]() ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by mykali(m): 8:12pm On Oct 02, 2009 |
I CAN SEE ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by bashydemy(m): 8:21pm On Oct 02, 2009 |
sylve11:how you take know? |
Re: The "Yaba Left" Thread by dani1luv: 10:22am On Oct 03, 2009 |
Then attend the same primary school. . . |
Re: The "Yaba Left" Thread by bydot1(m): 2:50am On Oct 04, 2009 |
oh really? ![]() |
Re: The "Yaba Left" Thread by studio43(m): 10:51am On Oct 05, 2009 |
u dey ask me? |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 10:53am On Oct 05, 2009 |
no mind am. . . |
Re: The "Yaba Left" Thread by studio43(m): 11:16am On Oct 05, 2009 |
who's talking to you sef? |
Re: The "Yaba Left" Thread by v3: 11:25am On Oct 05, 2009 |
who u dey answer to. . .duh! abeg fly enter lagoon joor! |
Lol!see What Ebola Have Caused Somebody To Do,chai Diaris God O(a Must See) / Funiest Pic Of The Week / BREAKING: See The Lawyer Hired By Pastor Fatoyinbo Of COZA
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13 |