Stats: 3,172,174 members, 7,884,091 topics. Date: Tuesday, 09 July 2024 at 12:20 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? (1616 Views)
I Met My Love Here, My Friend Needs To Meet Hers! / Hey Guys Who Wants To Be My Friend / My Friend Is In Love With Paddy Adenuga (2) (3) (4)
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 3:48pm On Dec 20, 2006 |
I resemble u naw!! |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Radiant(f): 5:35pm On Dec 20, 2006 |
U resemble who? ![]() Take time o ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 6:56pm On Dec 20, 2006 |
dang . .i smell loff in the air ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 7:07pm On Dec 20, 2006 |
loffffffffffffffffffffffffffff ![]() ![]() ![]() how many chics dem wan associate me with sef?? i tire o!!! wey maniac?? ![]() ![]() @Radiant I will soon expose your yansh for all to see ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 7:11pm On Dec 20, 2006 |
anyways kit this is dating and meet up ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 7:13pm On Dec 20, 2006 |
Okay, who do i go home wiv tonite? lol ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 7:18pm On Dec 20, 2006 |
gaybaby ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by dolliepie(f): 7:20pm On Dec 20, 2006 |
how bout diz girl? heh? |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 7:23pm On Dec 20, 2006 |
@mukina gaybaby ![]() that one na tiger!!! ![]() ![]() @dollie-pie to carry you go home na incest naw, abi u no know? ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 7:27pm On Dec 20, 2006 |
dolly-pie you dey nominate urself? ![]() ![]() ![]() ![]() kit ar go tell gaybaby o ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 7:32pm On Dec 20, 2006 |
@MUKI kIT BE WETIN? ![]() take your time o!!! ![]() why u dey spoil my show naw? ![]() wetin gaybaby wan do me?? ![]() na she dey lust after me, no be me dey lust after am naw!! ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 8:42pm On Dec 20, 2006 |
kit you be ![]() ![]() gaybaby na you dey lust after am ![]() ![]() ![]() ![]() ur show . .wait till i tell ur other ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Radiant(f): 8:54pm On Dec 20, 2006 |
Did I hear I'll be exposed? The person deh smoke dust? ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by mukina2: 9:02pm On Dec 20, 2006 |
no the person dey take igbo in large doses . . na me be im supplier , . . .yes i am a ganja farmer call me the ganja planter ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Radiant(f): 12:52am On Dec 21, 2006 |
Whitex, you have been declared FREE! ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Slimdizzle(m): 1:07am On Dec 21, 2006 |
Friendship isn't something that is planned.It just happens.You don't go round telling people to turn in their CVs just so you can be their Friend.Omo,thats not cool. ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Radiant(f): 1:10am On Dec 21, 2006 |
Is it possible to say that louder? ![]() ![]() ![]() |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by kitaun(m): 1:19am On Dec 21, 2006 |
Rather reduce d volume! Lol |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Radiant(f): 1:23am On Dec 21, 2006 |
yeye |
Re: Do Think You Are Cool Enough To Be My Friend? by Slimdizzle(m): 2:08am On Dec 21, 2006 |
Who do i want as a friend? One who isn't only with me when the sun is up and when the going is good.But who will keep me company when the sun is down and i'm stumbling around and need help.One who is ready to stick with me when i mess up and others laugh at me,one who won't hide in shame of been seen with me when i'm down but there to say"[color=#990000]Hey! Slim it's alright.It's not how you fall but how you get up.Common let's lick the world." |
Looking For My Soulmate / Lagos People, Where You At? Lets Hook Up And Make Lagos! / All The Ladies In Da House-call Me!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |