Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,389 members, 7,978,242 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 11:26 PM

2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland (6057 Views)

When Ladies See Handsome Guys: See What Happens / What Handsome Guys Go Through During Christmas / 8 Most Handsome Guys On Nairaland romance section (with Pictures) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 12:45pm On Aug 09, 2016
Laveda:


gringringrin


Nor mind am, him dey find where to crash dis night. Him mates dey under bridge make him go join dem. grin
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Laveda(f): 12:52pm On Aug 09, 2016
kinglekan:



Nor mind am, him dey find where to crash dis night. Him mates dey under bridge make him go join dem. grin

You no just get chill grin
Did he tell you he was evicted? Werey grin

1 Like

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 1:01pm On Aug 09, 2016
kinglekan:



Oga wetin na? undecided undecided

Na me say make you nor gree pay rent till landlord evict you? undecided

I nor dey find squatter, carry your things dey go village. undecided undecided

grin grin grin grin grin

See this goat, me wey dey stay outside country na wan come follow you squat for your mud house wey you dey stay for lagos? Shame no dey catch me?
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 3:49pm On Aug 09, 2016
dopeJemi:


grin grin grin grin grin

See this goat, me wey dey stay outside country na wan come follow you squat for your mud house wey you dey stay for lagos? Shame no dey catch me?

My friend wee yu keep kwayet? Iz laik your brain iz losing oxygen abi? undecided undecided

You dey Benin republic you dey make noise upandan like goat wey dey on heat?? Now wey dem evict you, you wan dey famz me. angry angry

As you old reach, you still nor wan dash ursef small brain bah? You beta come back to lagos and start hawking gala if Benin nor gree u again. angry angry

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 3:51pm On Aug 09, 2016
Laveda:


You no just get chill grin
Did he tell you he was evicted? Werey grin

Na so dem dey do. Them go dey use style ask where person dey stay so dem go fit carry all their responsibility con add ontop person head.

Swthrt no time! grin grin

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 4:19pm On Aug 09, 2016
kinglekan:


My friend wee yu keep kwayet? Iz laik your brain iz losing oxygen abi? undecided undecided

You dey Benin republic you dey make noise upandan like goat wey dey on heat?? Now wey dem evict you, you wan dey famz me. angry angry

As you old reach, you still nor wan dash ursef small brain bah? You beta come back to lagos and start hawking gala if Benin nor gree u again. angry angry


grin grin grin you are just a fool, I just wanted to know your knowledge on laptops and if you could help make an enquiry on one for me
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 5:08pm On Aug 09, 2016
dopeJemi:


grin grin grin you are just a fool, I just wanted to know your knowledge on laptops and if you could help make an enquiry on one for me

You neva wan talk true? grin grin... Be like one babe don dey send you boobi pishure. U wan use all your savings take buy lapi for am bah?

You better face ya book.. grin grin
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 5:33pm On Aug 09, 2016
kinglekan:


You neva wan talk true? grin grin... Be like one babe don dey send you boobi pishure. U wan use all your savings take buy lapi for am bah?

You better face ya book.. grin grin

Cow talk na, you know anything about lenovo yoga 300 laptop?
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 5:36pm On Aug 09, 2016
Wow, I never knew that this Tosyne2much is this cute. Thats a charming smile he got.
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by tosyne2much(m): 5:53pm On Aug 09, 2016
Adaure4ever:
Wow, I never knew that this Tosyne.2much is this cute. Thats a charming smile he got.
Ehn ehn tongue Are you serious? cool
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 5:55pm On Aug 09, 2016
tosyne2much:
Ehn ehn tongue Are you serious? cool
lol. cute pix u got.. Have a nice week

1 Like

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by fairlyusedpant: 6:00pm On Aug 09, 2016
Adaure4ever:
lol. cute pix u got.. Have a nice week
please help me and tell that op to delete my name dere, i only have pink lips thats all angry
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 6:06pm On Aug 09, 2016
fairlyusedpant:

please help me and tell that op to delete my name dere, i only have pink lips thats all angry
ok but why do you love opening funny threads?
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by fairlyusedpant: 6:15pm On Aug 09, 2016
Adaure4ever:
ok but why do you love opening funny threads?
its because na laziness cause am cheesy
but baby, i need advice, i want to start putting lipsticks on my lips so that it will be pinker than yours, should i put pink crayon or palm oil (ororo)
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 6:20pm On Aug 09, 2016
fairlyusedpant:

its because na laziness cause am cheesy
but baby, i need advice, i want to start putting lipsticks on my lips so that it will be pinker than yours, should i put pink crayon or palm oil (ororo)
kerosene mixed with toothpaste will do the magic.
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Mskrisx(f): 6:55pm On Aug 09, 2016
sorextee:
The op is biased. No hausa guy on the list.. undecided cry

Guys plenty wey fine pass the ones wey u put above.
E just be say some of us no dey active for this section.


U cute too smiley

1 Like

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 7:03pm On Aug 09, 2016
dopeJemi:


Cow talk na, you know anything about lenovo yoga 300 laptop?


Nope Sir, but I believe you would find loads of review videos on youtube. That's where I go when I need to review any tech

If you are solely interested in the specs, its pros and cons then go watch them videos.
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by fairlyusedpant: 7:13pm On Aug 09, 2016
Adaure4ever:
kerosene mixed with toothpaste will do the magic.
ADONBELIVIT cheesy
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 7:17pm On Aug 09, 2016
kinglekan:



Nope Sir, but I believe you would find loads of review videos on youtube. That's where I go when I need to review any tech

If you are solely interested in the specs, its pros and cons then go watch them videos.

Mtcheww, useless buffoon
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 7:20pm On Aug 09, 2016
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Nobody: 7:20pm On Aug 09, 2016
glowconssy:
Lets just say i have been a guest for a long time before i decided to register lol

to me, i think the cutest guys so far are

1 piperson
www.nairaland.com/piperson

2- iamkingzlee
www.nairaland.com/Iamkingzlee

3- Fynestboi
www.nairaland.com/fynestboi

4- sexxkillz
www.nairaland.com/sexxkillz

5- Fairlyusedpant
www.nairaland.com/fairlyusedpant

6- naijaboiy
www.nairaland.com/naijaboiy

7- vizkiz
www.nairaland.com/vizkiz

8- tommfrench
www.nairaland.com/tommfrench

9- tosyne2much
www.nairaland.com/tosyne2much

10- cutezt
www.nairaland.com/cutezt

A guest can't view display pictures, you liar.
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Beadex1(m): 7:33pm On Aug 09, 2016
This list is not complete na ..... I no see my name.
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by kinglekan: 7:39pm On Aug 09, 2016
dopeJemi:


Mtcheww, useless buffoon


And his senses just flew out of the window grin grin

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by Laveda(f): 8:39pm On Aug 09, 2016
kinglekan:


Na so dem dey do. Them go dey use style ask where person dey stay so dem go fit carry all their responsibility con add ontop person head.

Swthrt no time! grin grin


Lwkmd gringringrin you're just crazy..

Your siggy is dope! cool

1 Like 1 Share

Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by doris4u(f): 10:46pm On Aug 09, 2016
sexkillz is d only handsome dude in ur list
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by AbuMikey(m): 7:39am On Aug 10, 2016
dopeJemi:

Cow talk na, you know anything about lenovo yoga 300 laptop?
http://specspricenigeria.com/lenovo-yoga-300-price-in-nigeria/
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 7:43am On Aug 10, 2016
AbuMikey:


http://specspricenigeria.com/lenovo-yoga-300-price-in-nigeria/

Another cow, i've checked the price online but I want to be very sure, I no want the one wey I go carry the money go buy am dem go kan dey tell me Another price different from the one I saw online
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by dopeJemi: 7:45am On Aug 10, 2016
kinglekan:



And his senses just flew out of the window grin grin


Paedophile undecided
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by rawpadgin(m): 8:11am On Aug 10, 2016
doris4u:
sexkillz is d only handsome dude in ur list
they say all liars will go to hell, so stop lying
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by AbuMikey(m): 8:12am On Aug 10, 2016
dopeJemi:


Another cow, i've checked the price online but I want to be very sure, I no want the one wey I go carry the money go buy am dem go kan dey tell me Another price different from the one I saw online


Just Shetup and open the link angry






It would be a good buy, Tablet/PC, 360° rotatable screen.

Na 2 different types dey oo.. 2gb ram and 4gb ram, if You like go buy the one of 2gb ram, na You sabi gringringrin
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by rawpadgin(m): 8:15am On Aug 10, 2016
glowconssy:
Lets just say i have been a guest for a long time before i decided to register lol

to me, i think the cutest guys so far are

1 piperson
www.nairaland.com/piperson

2- iamkingzlee
www.nairaland.com/Iamkingzlee

3- Fynestboi
www.nairaland.com/fynestboi

4- sexxkillz
www.nairaland.com/sexxkillz

5- Fairlyusedpant
www.nairaland.com/fairlyusedpant

6- naijaboiy
www.nairaland.com/naijaboiy

7- vizkiz
www.nairaland.com/vizkiz

8- tommfrench
www.nairaland.com/tommfrench

9- tosyne2much
www.nairaland.com/tosyne2much

10- cutezt
www.nairaland.com/cutezt
& ur first thread is about handsome dude......

ok, izwell
Re: 2016 10 Most Cute/handsome Guys On Nairaland by rawpadgin(m): 8:17am On Aug 10, 2016
glowconssy:
Lets just say i have been a guest for a long time before i decided to register lol

to me, i think the cutest guys so far are

1 piperson
www.nairaland.com/piperson

2- iamkingzlee
www.nairaland.com/Iamkingzlee

3- Fynestboi
www.nairaland.com/fynestboi

4- sexxkillz
www.nairaland.com/sexxkillz

5- Fairlyusedpant
www.nairaland.com/fairlyusedpant

6- naijaboiy
www.nairaland.com/naijaboiy

7- vizkiz
www.nairaland.com/vizkiz

8- tommfrench
www.nairaland.com/tommfrench

9- tosyne2much
www.nairaland.com/tosyne2much

10- cutezt
www.nairaland.com/cutezt
& ur first thread is about handsome dude......

ok, all izzwell

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

SlayQueen Curse Male Friend For Not Paying Hotel So She Can Sleep With Her BF(Pi / I’m A Christian, I Kiss Well, I Give Good Bl0w Job And Am A Millionaire” – Queen / WOW! You Guys Should Respect This Guy [Picture]

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 38
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.