Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,195 members, 7,880,717 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 04:04 AM

I Love Naija - Phones - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / I Love Naija (322 Views)

Whatsapp Reply To Specific Message Feature: I Love It / Why I Love The Infinix HOT 3 (PHOTOS) / Six Things I Love On The Tecno W4 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

I Love Naija by asifawarley(m): 9:51pm On Aug 11, 2016
ILOVE NAIJA I NO GO LIE!!! God Bless
Nigeria!!!
1. Na only 4 9ja U fit win Aeroplane by loading
N200 MTN Recharge
Card.
2. Very soon Etisalat go say recharge N200 and
win a big ship.
3. Then Airtel go com follow sey recharge N100
and win Benin
Republic.
4. Glo,go just kuku say.. Recharge N500
$ win Nigeria because their colour na Green.
5 Na only for Nigeria you go see fish
inside"MEATPIE"
6. Na only 4 Nigeria we dey count money after
we withdraw am from
ATM because we no even trust ATM machines.
7. Na only 4 Nigeria PHCN dey sey:-
Win a brand new GENERATOR if you pay your
light bill (wat a pity)
8. Na only 4 Naija pple dey horn for
traffic light make e quickly change from
Red to Green.
9. Na only 4 Nigeria Pharmacy dey sell
Coke, Recharge Card, Chin chin,Puff puff and
beer.
Wetin you no see for Naija, you no fit see am
anywhere in d
world..Trust me.
10. Na only 4 naija you go find a graduate
of Mechanical Engineering dey do him NYSC 4
Police station.
11. na only 4 naija you go see one person
dey use Bold5, X3, Ipad2 and Nokia N8 all at
once. You be Bill Gates?
Abi na
you invent internet?
12. Na only 4 naija you go see a graduate
of law dey work as generator repairer.
13. Na only for Naija u go buy coke, dem
go say make u no forget to return d bottle.
14. Na 4 only Naija, you go see madman dey
control traffic,people
wey their head correct dey obey...
15. Na 4 only Naija, you go see advert from
native doctor on how to
make quick money.
16. Na only 4 Naija u go wish somebody
'happy birthday', he go answer 'sameto u
17. Na 4 Naija obituary poster dem go say
"MAMA HAS RELOCATED" ..
im proud of dis my country we dey united
I take God beg u to SHARE dis post
to reach every body to love dis nation

Source:http://www.asifawalesblog.com/2016/08/i-love-naija.html?m=1

1 Like 1 Share

Re: I Love Naija by Nobody: 10:16pm On Aug 11, 2016
I find number ten very funny & number thirteen is absolutely true. When i first get to Europe, i went to super-market to buy bread & mineral & was telling the cashier to hold my change for the bottle & she laugh an said "confisticate when you 'r done" i was like excuse me? Then, she said dispose to refuse bin when am through. I was surprise.


My question is this: If this system is working in other countries, why can't it work in our country? You may want to know that ofcourse our leaders do travel to other countries.

(1) (Reply)

For Sell / Blackberry Unlock / Twitter's 140 Character Limit Will Start Counting Words Only Starting From S

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.