Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,205,573 members, 7,992,954 topics. Date: Sunday, 03 November 2024 at 09:22 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? (796 Views)
I Finally Caught The "MOD That Loves To BAN". (see His Pics) / Wetin You Go Do That Gateman? / Wetin You Go Do If Na You (2) (3) (4)
Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by Nobody: 9:15am On Aug 26, 2016 |
For me na slap I go slap jesti4jesu the tribal bigot mod when ban me till 2017. Kindly state yours. |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by ibehKachukwu: 9:23am On Aug 26, 2016 |
Th kind slap wey I go borrow am eh, dem never see am before |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by princy80(m): 9:25am On Aug 26, 2016 |
make I no talk anything before dem go ban me. 1 Like |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by Nobody: 9:26am On Aug 26, 2016 |
ibehKachukwu:when mod start dey act anyhow towards customer dada ni like us,slap as reprisal attack go reformat their brain! |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by Nobody: 9:28am On Aug 26, 2016 |
princy80:If you never chop ban,my brother you never begin us nairaland.If na lie i dey yarn ask the guy next door. |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by LivinaPatrick(f): 10:35am On Aug 26, 2016 |
;DLuckily I'll ban d mod ;DLuckily I'll ban d mod |
Re: Wetin You Go Do The Mod When Ban You If Unluckily You Meet Am? by LivinaPatrick(f): 10:35am On Aug 26, 2016 |
Luckily I'll ban d mod Luckily I'll ban d mod |
(1) (Reply)
What Name Will You Like To Be Called Perhaps If...... / Strange As Man Wishes Heart Disease For Himself (photos) / What Will Happen If Women Were The Only Ones Allowed To Live In Nigeria
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |