Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,171,187 members, 7,880,703 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 03:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode (1153888 Views)
Fayose Shuts Down Access Bank Branch Over Fani-Kayode's Wife's Detention / Kenya Is Ahead of Nigeria In All Aspect (Facts Don't Lie) / What Buhari Promised Nigerians Vs What He Has Delivered - Kenyans Blast Nigerian (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (2506) (Reply) (Go Down)
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 10:26am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Lolz... Na mumu dey still depend on parent |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 10:28am On Jun 12, 2022 |
GeneralDae:Sorry I did a mistake.... but still better than any governor in Nigeria...FACT |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 10:39am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:at least e better. i no go follow una dey suffer the suffer wey una dey look for always |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 10:43am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Sorry...I gt work already I no de depend on annbodi |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 10:46am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Lagos was not built under Tinubu fashola and Ambode did. Anambra is not a shithol. Anambra has the best road network in Nigeria under peter Obi. Lagos was the dirtiest city under Tinubu |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 10:49am On Jun 12, 2022 |
Generaldae come see ooooo https://www.nairaland.com/7174468/keep-bursting-lies#113724538https://www.nairaland.com/7174468/keep-bursting-lies#113724538 [url]https://www.nairaland.com/4124098/peter-obi-left-me- n127bn[/url] |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 10:53am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Go continue work dey suffer another 8 years heavy suffering dey come for you If tinubu becomes your President |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:01am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga: Hahahaha... this most have happened in Pluto While Tinubu constructed 1500km road during his tenure despite been starved allocation by the Feds...Obi the Pandora thief is a failure as a governor Mean while enjoy.... https://www.nairaland.com/7090110/ngige-anambra-roads-constructed-peter |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:02am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:I no dey suffer...no b evribodi b broke ass lyk Obi Pandora supporters |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:10am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Peter obi supporters no broke like Tinubu urchins Peter Obi no dey pay him supporters one naira. But naim supporters dey use their money they campaign for him. But to the case of drugnubu supporters, him dey give him supporters half bag of rice and one bag of pure water because na hungry people dem be 2 Likes |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:13am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:come to Anambra come see roads. Everywhere are tarred under peter obi till date. But you can’t say the same for drugnubu. Lagos was the dirtiest city in the world under Tinubu |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:15am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Hahahaha Online campaign Just yesterday we meet with Kontagora youth leader in Niger State, that is what we call real consulting those that are necessary not just wailing online with phones..... We are going to Birnin Kebbi immediately after church.... Obi Pandora support ends on the internet |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:17am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga: Hahahaha... Dont let me pull out that report of Onitcha...bro Mke all those low budget Indians no use am masturbate |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:22am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Una go tour the whole Nigeria finish, last last that big thief no go smell aso rock kontogora ko kontogora ni. Abeg shift |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:23am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Pull out and i will pull out my own too. You don’t know Problemkid |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:24am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Lolzzzz U go soon. confess broke azz supporters no gt moni to travel Obi Pandora the online president |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:25am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga: Open anoda thread if u wan Colet wotoporiously |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:28am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Hahahahaha obi supporters no need to travel. We’re everywhere campaigning for him. Unlike Tinubu urchins wey dey run upandan dey beg northerners to vote for their peepoo god |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:30am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Lmao you fit stand me. You don’t even hold the weight Ahswear gan i just dey use you dey do warm up. If i mean you ehn i swear you go run. Go ask very well about Problemkid |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:31am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Yes....I saw 1million Obi Pandora supporter in Minna 2days ago online |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:33am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Chestbeating is allowed.....: D even for Lokoja Felele to be precise....chest beating is allowed befr u colet wotowoto |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:37am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Go and sit down you no even get talk. Na to dey open mouth waaa dey talk nonsense. If you get mind open thread make we do am na. Make i show you say no be mouth but na by action. |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:38am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Oboy make i gist about minna. Them wan finish that criminal money then vote for their atiku. You can never tell me minna wey I know very well |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:40am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Wonderful... abeg make we meet for Minna.... I wan shw u shomtin |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:41am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Na first challenge u to open thread... jst open am no run oooo |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:43am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:I no dey open thread. If you know say you get mind mention my name for any thread. Make i rubbish you patapata. |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:44am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Where for minna you dey |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:47am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:Na!!! I left Minna 2days ago for Kontagora heading to Birnin Kebbi immediately after service... |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:48am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga: Ok.... I go mention you for one thread now |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:49am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:I’m currently in minna, Tunga Eastern bypass. To show you say i no be new for minna. |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Kuruptnigga: 11:49am On Jun 12, 2022 |
Balogunodua:Abeg do am fast |
Re: Kenyans Are Far Behind Nigerians In Every Aspect – Fani-Kayode by Balogunodua(m): 11:50am On Jun 12, 2022 |
Kuruptnigga:If I comeback Minna you go colet... |
(1) (2) (3) ... (1289) (1290) (1291) (1292) (1293) (1294) (1295) ... (2506) (Reply)
Anambra light of the nation, eastern economy power house. / Enugu, The Pride Of The East. / Update on developments in Anambra state-photos
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 34 |