Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,076 members, 7,977,109 topics. Date: Wednesday, 16 October 2024 at 07:51 PM

(WARRI NEWS) Crazy Fan- I Beat Up My Friend Because Him Dey Insult Reekado Banks - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / (WARRI NEWS) Crazy Fan- I Beat Up My Friend Because Him Dey Insult Reekado Banks (510 Views)

Kizz Daniel Refused To Work With Reekado Banks On Selense - Harrysong / 'You Will Appreciate Me When I Am Gone' - Reekado Banks Makes Cryptic Post / Lydia Forson To Fan: I Will Marry Your Father & Make You My Stepson (2) (3) (4)

(1) (Reply)

(WARRI NEWS) Crazy Fan- I Beat Up My Friend Because Him Dey Insult Reekado Banks by Bahdestboy: 1:59pm On Sep 08, 2016
Ok this story funny but naso we see am o. One young man don yan us say he beat e paddy because the guy be dey talk anyhow about Reekado Banks song. This guy wey him name na Joey no like wetin the guy talk at all, so him come vex o. He say the reason why he vex na because say Reekado music don really help am well well and change him life o.

He say before before ehn, him be violent guy wey like fight. He say when he small, he be dey fight everybody for street but as he con grow and him come dey hear Reekado music, he say the music don make am calm down. This na the reason why he vex well well when he paddy dey insult Reekado music.

Joey say as he paddy dey yan anyhow, say...READ MORE http://www.aproko9ja.com/2016/09/08/warri-news-crazy-fan-beat-friend-dey-insult-reekado-banks-song/

(1) (Reply)

Style Focus: Kylie Jenner / Did Tristan Thompson Rip Out Khloe Kardashians Hair During Passionate Night? / Why Isn't Tonto Dikeh Acting Anymore?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.