Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,201,347 members, 7,978,111 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 07:20 PM

What Kind Of Beer Do U Drink - Food (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Food / What Kind Of Beer Do U Drink (6911 Views)

Man Dies After Drinking 4 Crates Of Beer In Lagos / See The Kind Of Food Served For Lunch At An IDP Camp In Maiduguri / Snake Venom, World’s Strongest Beer Contains 67.5% Of Alcohol (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: What Kind Of Beer Do U Drink by Gamine(f): 4:54am On Jan 06, 2007
Beer??, yack!
Lets hav some more of the Moet, wink
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 4:59am On Jan 06, 2007
Yanga wetin? Anyways woman must do shakara for those wey dey follow her yansh grin

ROTFLMAO @Tolotolo

Omo na wahhh, una cheap oooo, na me go provide beer and una go drink eh, una wise o tongue
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 5:01am On Jan 06, 2007
Gamine:


Beer??, yack!
Lets hav some more of the Moet, wink

Who even call you,if  you no wan drink watin you dey find here.


iice you cheap no be small. watin you dey do with all that money way you dey make sef Na wa for you ooo. Anyways na only big stout I want.
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 5:02am On Jan 06, 2007
iice:

Yanga wetin? Anyways woman must do shakara for those wey dey follow her yansh grin

ROTFLMAO @Tolotolo

Omo na wahhh, una cheap oooo, na me go provide beer and una go drink eh, una wise o tongue


yes now! i hear sey you get connectionzzzzzzzzzzzzzzzzzz tongue

by the way who dey follow yah tail
tongue



ZuluNation:

Who even call you,if you no wan drink watin you dey find here.


cheesy
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by Gamine(f): 5:06am On Jan 06, 2007
*In Polished British Accent* i was lookin for someone,, stumbled on this thread, before u use a beer bottle on me i must take my leave
*Leaves with a bottle of Moet in hand*
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 5:09am On Jan 06, 2007
Gamine:


*In Polished British Accent* i was lookin for someone,, stumbled on this thread, before u use a beer bottle on me i must take my leave
*Leaves with a bottle of Moet in hand*

Abeg comot here, people dey talk you ma wan sef wan talk angry *hisses in Japanese*
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 5:10am On Jan 06, 2007
ZuluNation:

iice you cheap no be small. watin you dey do with all that money way you dey make sef Na wa for you ooo. Anyways na only big stout I want.

Cheap? You send me money? tongue  U know say na water lvls i dey now. grin

ikamefa:

yes now! i hear sey you get connectionzzzzzzzzzzzzzzzzzz tongue


which connectionzzz? grin grin

havent noticed a 'certain bird' following me around Nairaland huh? grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 5:15am On Jan 06, 2007
iice:

Cheap? You send me money? tongue U know say na water lvls i dey now. grin




hahahahahahaha! grin



abeg wey the bird make i masaka the thing! shocked grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 5:20am On Jan 06, 2007
masakaring it will take timing.  It dies every once in a while and rises from its ashes grin grin

@Zulu, y u no dey your msger? angry
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 5:23am On Jan 06, 2007
iice:

masakaring it will take timing. It dies every once in a while and rises from its ashes grin grin

@Zulu, y u no dey your msger? angry


I cleaned out my msger you want my madam to bash my head with frying pan
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 5:24am On Jan 06, 2007
iice:

masakaring it will take timing. It dies every once in a while and rises from its ashes grin grin

@Zulu, y u no dey your msger? angry



ewooooooooooo! so na falcon! ok oh make i leave you and the likkle bird then! cheesy


ZuluNation:

I cleaned out my msger you want my madam to bash my head with frying pan


hahahahahahahahahaha whaa? shocked grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 5:27am On Jan 06, 2007
Ika you dey laugh, you know say Nigerian girls no dey play that nonsense.
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 5:28am On Jan 06, 2007
yes i know if na me i go boil you boil yah puter ! grin hahahahahahahahaha
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 5:32am On Jan 06, 2007
Remind me not to ever marry you Ika You take style fear me oh.
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 5:34am On Jan 06, 2007
Ahahahahahaha, zulu na wahhhh
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 5:35am On Jan 06, 2007
ZuluNation:

Remind me not to ever marry you Ika You take style fear me oh.

ahahahahahaha grin grin grin grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by eslynera(f): 11:22pm On Jan 10, 2007
I think Konyagi is ma last kind of drink i'd take. Nothing that's stronger.
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by bluenubian(f): 11:26pm On Jan 10, 2007
any one had japanese Sake?
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 2:09am On Jan 11, 2007
bluenubian:

any one had japanese Sake?

I've had that shiit once, too freaking hot for me
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by bluenubian(f): 2:26am On Jan 11, 2007
that ish got me on cloud 9
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 2:31am On Jan 11, 2007
bluenubian:

that ish got me on cloud 9

grin grin I drank that shitt once, I thought I was going to die for real
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by bluenubian(f): 2:47am On Jan 11, 2007
lol dont drink it again, someone told me u get the same feeling from shrooms cheesy
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 2:54am On Jan 11, 2007
It's not that bad now tongue Kindda like hot palm wine grin grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 2:58am On Jan 11, 2007
Blue how in the world does your friend know about hallucinogens shocked shocked
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 3:42am On Jan 11, 2007
hum! sake? aght! am gon try it on my next runs grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 3:44am On Jan 11, 2007
You don come again lol. Twinny watagwan?
Sake! sake! Cheers *hiccups*
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 3:46am On Jan 11, 2007
nuffin a gwaan! just chillaxing here!
i see you are drunk on sake! nice! cheesy
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by iice(f): 3:48am On Jan 11, 2007
LOL just small sips tongue Have to lay off the heavy stuff for a while though grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 3:49am On Jan 11, 2007
iice:

LOL just small sips tongue Have to lay off the heavy stuff for a while though grin

i see! grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 3:52am On Jan 11, 2007
ikamefa:

hum! sake? aght! am gon try it on my next runs grin

Make I catch you first angry I'll pour that sake for your yanch
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ikamefa(f): 3:53am On Jan 11, 2007
ZuluNation:

Make I catch you first angry I'll pour that sake for your yanch

he! he! would you preffer me to lie to you and say i would never try it? cheesy

or try it and if i don't like it never touch the stuff again grin grin
Re: What Kind Of Beer Do U Drink by ZuluNation(m): 4:01am On Jan 11, 2007
I'll prefer you not to even try it. Watin small girl like you wan drink alcohol sef

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Ẹgba Favourite Dishes: Amala Lafun And Ooyọ(ewedu) / My Food Diary / Mouth Watering Jollof Rice + Seafood In Easy Steps ;)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.