Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,226 members, 7,970,826 topics. Date: Wednesday, 09 October 2024 at 04:19 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Some #stupid Questions People Do Like Asking (1237 Views)
9 Stupid Questions Non Africans Should Get Slapped For Asking / Collection Of Pictures Showing Stupid Acts ( PHOTO ) / Funny Questions People Ask You When You "Sag"....... (2) (3) (4)
Some #stupid Questions People Do Like Asking by dollarprincess(f): 5:10pm On Dec 19, 2016 |
SOme #stupid questions people do ask buh wen deh ask am,,give dem #stupid answers (1)you wake up from,,sleep,,come greet ur mama,,''good morninq mah'' she come ask,''my pikin u don wake,,no oo ah deh do sleep talkin (2) persin go see identical twins,,em go ask''nah twins be dat??..no bro nah photomix (3)u see say nepa don brinq light,''u come ask''oo boy nah light be dat??,,no o nah sun fall frm sky (4) you see say person deh vomit,,u go ask am''bros u no well?,,no him well,,em juhz won see de food wey he hop yesterday (5) you juhz wake up frm sleep,,persin cum ask u,,guy u don wake??,,tel am,,no oohhh i cum buy bread wey i go chop fr dream (6) you go tell person''guy i deh hungry,,maje ah go chop,,em go stil ask u,,,nah for restauran??,,ans am,,no oooh nah for mortuary (7) ah tell her say i deh go bank,,she cum ask,,wetin deh happen dere??,,ah ans,,dem deh do new yam festival oo (she see park my carry cim open gate make i drive off,,she come deh ask me,,bros u won comot??,,not at all,,nah me be deh new gateman laa (9) i deh watch film,,,my bae enter cum ask me,,''boo nah film u deh watch??i ans nooo,i deh mad,,i juhz deh look my future (10) u see say nah indomie ah deh chop,,u stil ask me,''guy nah indomie u deh chop so??,,nohhhh,nah fried rubber band (11) u see me carry bible deh go church,,,u come ask me,''guy nah church u deh go so??,,nooooh ah won go see father christmass (12) u see me washin mah cloths,,,u stil askd,,chai guy u deh wash??,nooooh ah deh do press up now #kukuma answer dis my little question, nah Nairaland u deh so? www.todaysnews.com.ng |
Re: Some #stupid Questions People Do Like Asking by HRSendy(m): 5:12pm On Dec 19, 2016 |
Can't stop laughing Now somebori will still ask me, shey nah you be FTC? |
Re: Some #stupid Questions People Do Like Asking by AlamienDagash(m): 12:59pm On Dec 21, 2016 |
guy na u dey post dis? |
Re: Some #stupid Questions People Do Like Asking by skyhighweb(m): 2:37pm On Dec 21, 2016 |
dollarprincess: |
(1) (Reply)
More Nigerians “troop To London To Visit ” President Muhammed Buhari (photos) / Funny Video: Men's Code (house Of Pundit) / Bring Your Work Things Home- Very Funny
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |