Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,831 members, 7,882,914 topics. Date: Sunday, 07 July 2024 at 06:26 PM

Fada Fada Remix Ft Buhari. . - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fada Fada Remix Ft Buhari. . (995 Views)

7 Years Old Boy Played Sax To Phyno's Fada Fada At Glo Mega Music Tour In Abuja / Fada Fada Remix By Buhari / Fada Fada Remix Ft Bubu (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fada Fada Remix Ft Buhari. . by Gentle99(m): 11:55am On Jan 27, 2017
Fada Fada remix ft Buhari. . . . . . Buhari's verse: "Since I win Presidency I dey travel go obodo oyibo, . na spacecraft remain for me baba u know, . ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo. . E no easy 2 dey chill with presido Obama. . Na teacher figure the presido e be 2 me o, . since I lost my senses na him dey come dey help me o.. . i say gone are the days wen 9ja people dey see petrol oh . right abt na 500 make 1dollar . I thank AsoRock agu na echemba akanchawa o. (akanchawa) . Na bullet proof cars me and my guards de take waka o (akanchawa) . Oya Jonathan where you dey o (Jonathan) . EFCC where you dey o Wa le le # Don 't sing alone pass it on for others to sing```can you see that your president is even a musician he even went ahead to do father father remix with phyno...LMAO.
Re: Fada Fada Remix Ft Buhari. . by SWORD419(m): 5:05pm On Jan 27, 2017
not funny, oya mumus quote me

(1) (Reply)

Wetin Google Go Cause? / What's Your Answer To Muhammadu Buhari's Question? / This Jeans Is Sold N65, 000

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.