Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,746 members, 7,965,807 topics. Date: Thursday, 03 October 2024 at 09:43 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Do Gays Exist In Nigeria? (2544 Views)
Can True Love Exist In Poverty ? / Love Still Exist In Nigerian Girls? / The Faces Of Nigerian Gays (2) (3) (4)
Do Gays Exist In Nigeria? by froggie(m): 6:59pm On Jan 25, 2007 |
Nna wedo 4 boardi ooo , the kin thing wey this world dey turn 2, me i no understandi oo, una see na cafe i dey work and u know one will come across different types and race of people like the good, the bad and the ugly. E get this very day wey bi sey one yellow man like that come browse 4 my cafe, as i don sight am dey come i just dey pray sey make this guy no come disturb me with typing oo. as the guy enter sha na ticket e buy, dey look me one kin as i dey cut the ticket give am. The guy bi don dey call me wit a sii sii sii noise and i dey answer am from where i dey after awhile when e called me i go meet am , na so the guy kon dey ask me sey wetin bi my name sey e no wan dey call me with the sii sii sii sound again so i tell am my name nah. Na so the guy ask me one question sey shey me go like to be friend wit am, i dey confused , i no understand the guy at first na later i kon grab wetin the guy dey talk, before he go he sey he wan invite me come e n office which was the next 2 streets to where my cafe dey. On this fateful day i kon find time go the guy office sha, na so the guy hold my hand kon take me go outside the office kon tell me sey e get something wey e wan tell me but i n bi dey dey shy to tell me , na so the guy tell me sey e like me again sey make me and am bi gud friends. At the back of my mind i dey think sey this guy don dey craze oo and the craze don dey go out of hand, but this guy dey display his own craziness coporately, as in this guy wey i dey talk about na office man oo, make una no forget. Before i commot for the place na so the guy tell me sey he wan invite me to e n house. what do u guys think is happening in Nigeria. |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by whiteNkem(f): 7:33pm On Jan 25, 2007 |
How can you ask such a question? Of course there are!! Gay people are everywhere in this world, only that in some parts they hide themselves as much as they can and nobody sais a word abt it => you'd think they don't exist; due to social prejudices and in other parts, they make parades. But they exist for sure! |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by 2Legit: 7:55pm On Jan 25, 2007 |
white`Nkem: Have you lived there? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by whiteNkem(f): 8:43pm On Jan 25, 2007 |
2Legit, even if you live for 50 years in a country as small as Andorra you can't possibly know all the citizens of that country, not to mention the Giant of Africa. Therefore, this thing with 'here it doesn't exist' is such a childish assumption!! During communist times, here some people thought there were no people with disabilities!! Good Lord! Of course there were, but they weren't outside, they were just put in clinics and kept there. Making such statements can only denote ignorance, or to put it gently, lack of ignorance. Yet, it's very good he asked, cuz now he'll know. Oh and if you don't believe me, do ur own research and answer urself. |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by kellorah: 10:08pm On Jan 25, 2007 |
Common, it's everywhere. No two talks about it! |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 12:05am On Jan 26, 2007 |
Noooo not in Nigeria of all places |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by kellorah: 12:06am On Jan 26, 2007 |
in 9ja OOOO No b today my sister |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 12:08am On Jan 26, 2007 |
das sad |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by kellorah: 12:13am On Jan 26, 2007 |
yep |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by mukina2: 12:13am On Jan 26, 2007 |
gay people are everywhere . . |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by kellorah: 12:15am On Jan 26, 2007 |
na so ohh |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 12:39am On Jan 26, 2007 |
yea muki n' ur one of em' |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 12:44am On Jan 26, 2007 |
Muki is gay ? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 12:50am On Jan 26, 2007 |
u didnt know? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 12:53am On Jan 26, 2007 |
Oh my God what is this world coming to I wonder what would make that girl turn gay. Do her folks know about that ? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 12:59am On Jan 26, 2007 |
omg ur funny |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 1:03am On Jan 26, 2007 |
This is not the time to be laughing Free my dear, we need to help that poor girl snap out of that gayness. Anybody on here know a pastor we can hire for cheap that can cure our sister Muki of this gayness. |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 1:11am On Jan 26, 2007 |
okay ur takin it tooo far darling muki aint gay i was just playin geezzz |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 1:31am On Jan 26, 2007 |
Thank God, I almost started making arrangements to hire a pastor |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 1:39am On Jan 26, 2007 |
oooh now i know ur lying |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 1:44am On Jan 26, 2007 |
*papa zulu never tells a lie* |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 1:51am On Jan 26, 2007 |
papa zulu , lmao das wot u call u self |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 1:54am On Jan 26, 2007 |
yes my dear that's what the call me |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 1:59am On Jan 26, 2007 |
oky are U a zulu? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 2:15am On Jan 26, 2007 |
Yes free i'm zulu why ? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 2:22am On Jan 26, 2007 |
i jst wanted 2 know so u speak swahili? |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 2:23am On Jan 26, 2007 |
Free don't mind me my dear I'm Nigerian |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 2:26am On Jan 26, 2007 |
why u dey lie like dat or do u wish u was a zulu |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 2:28am On Jan 26, 2007 |
Free abeg no vex Yes I wish I was zulu we Nigerians are wayo people |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Free(f): 2:48am On Jan 26, 2007 |
wots wayo |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by ZuluNation(m): 3:31am On Jan 26, 2007 |
* zulu wonders if free is Nigerian* |
Re: Do Gays Exist In Nigeria? by Busta(f): 3:48am On Jan 26, 2007 |
@topics yes, they do |
How Do I Let A Guy Down Gently And Nicely? / Unilag Babes Under My Parm / Light Skinned Girls An The Delusion That Dey Are Hot!
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32 |