Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,669 members, 7,951,810 topics. Date: Wednesday, 18 September 2024 at 01:37 AM

Car Names And Their Meaning - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Car Names And Their Meaning (10101 Views)

Crazy Car Names. / Meaning Of Car Names.. / Funny Street Names And Areas In Your Locality? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 12:22pm On Jan 19, 2010
Ejike3:

Wetin good for dis thing now? undecided If na you be those cars and people come dey change the name wey your papa & mama give you, come dey give you yeye name, you go like am? cry cry cry

Habib16:

Ejike wetin be your problem remember say dis na joke section if u no fit dash us joke make we laugh then vamous. Abi na u name these car?

lmao!!! grin grin cheesy
Re: Car Names And Their Meaning by clemcykul(f): 1:00pm On Jan 19, 2010
hmm i hope am safe
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 1:26pm On Jan 19, 2010
Habib, I dey beat children ooo shocked if na joke stop am. wink
So e dey pain you? You no know say na mama born those cars wey you dey cause so grin
Re: Car Names And Their Meaning by sylve11: 1:29pm On Jan 19, 2010
Ejike4 sharap! angry cool
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 1:31pm On Jan 19, 2010
Ejike oga say make u shaataap! angry grin
Re: Car Names And Their Meaning by sweetpie23: 1:35pm On Jan 19, 2010
BMW Brings Me Women

100% true
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 1:50pm On Jan 19, 2010
is dat ur final answer?
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 2:10pm On Jan 19, 2010
Noooo, make I phone a friend, but na Multilinks the person dey use.
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 2:16pm On Jan 19, 2010
@clemcycul na u be my MATE! wetin concern poverty with my post? C poor man wey dey call another person poor!!

Dis na Sign of "CONC POVERTY"
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 2:19pm On Jan 19, 2010
@basy_demy mind ur own business 4 here now. If u no want make congo aso!
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 2:20pm On Jan 19, 2010
Ejike3:

Noooo, make I phone a friend, but na Multilinks the person dey use.

in dat case u'll pay 4ur call grin
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 2:44pm On Jan 19, 2010
no be my fault say all my friends dey use Multilinks cheesy. Ok, who you know wey I go fit call now?
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 2:49pm On Jan 19, 2010
okay call ben on +23483434343434343434 he'll definitely pick ur call grin
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 2:53pm On Jan 19, 2010
Ok, I go send callme *133*2*ben#

@Habib
you think say you and Clem na mate? You no see how clem long/ tall pass you? wink
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 5:35pm On Jan 19, 2010
Clem na true say U senior me? No be me talk am na Ejike!
Re: Car Names And Their Meaning by r231(m): 12:52am On Jan 20, 2010
Ejike3:

Wetin good for dis thing now? undecided If na you be those cars and people come dey change the name wey your papa & mama give you, come dey give you yeye name, you go like am? cry cry cry

EJIKE3 Elede Jalo Ilu Kolo Eye (Meta)

warn yourself ooo
Re: Car Names And Their Meaning by SmashingM(f): 10:17am On Jan 20, 2010
What about ISUZU?
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 10:39am On Jan 20, 2010
ask m again tongue
Re: Car Names And Their Meaning by clemcykul(f): 10:54am On Jan 20, 2010
i no be una mate na, una wan try my grey hairs

i gather grey hair all over grin wink
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 5:14am On Jan 22, 2010
Na small, you never jam Wole Soyinka gray hair b4 cheesy
Re: Car Names And Their Meaning by D1KeleVra(m): 9:47am On Jan 22, 2010
Nice!!!
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 10:34am On Jan 22, 2010
poor!!! embarassed
Re: Car Names And Their Meaning by D1KeleVra(m): 10:40am On Jan 22, 2010
AUDI: Abbey U Dey Idle smiley
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 11:08am On Jan 22, 2010
Oshodi goat shocked shocked shocked grin

@question no am nt infact am damn busy grin
Re: Car Names And Their Meaning by D1KeleVra(m): 11:10am On Jan 22, 2010
na u be goat!
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 11:27am On Jan 22, 2010
shu!!! shocked na me name u Oshodi goat? u love d name & u name urself so wat's my own there?
Re: Car Names And Their Meaning by D1KeleVra(m): 11:35am On Jan 22, 2010
angry if i vesk
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 6:11pm On Jan 22, 2010
Why you go vex? No just vex. You hear? grin
Re: Car Names And Their Meaning by D1KeleVra(m): 7:59pm On Jan 22, 2010
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 8:05pm On Jan 24, 2010
U people have forgetten CARTERPILLAR it is a very nice and big car!
Re: Car Names And Their Meaning by Kunbee: 1:43am On Jan 25, 2010
shocked shocked shocked shocked
Re: Car Names And Their Meaning by Ben13: 10:29am On May 21, 2010
Habib16:

U people have forgetten CARTERPILLAR it is a very nice and big car!

shocked grin

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

When Chelsea Fans Comes In To Watch Match At Your House This Is What U See(pic) / My Encounter With A Prostitute. / Funny Akpos Joke That Will Make You Laugh Out Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.