Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,255 members, 7,880,965 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 10:04 AM

See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today (1770 Views)

APC Die ! Die! Die! Die! Die ! Die Dieeeeeee!!!! / After The Election Wey Dem Do / 2019 Presidency: How PDP Exposed Atiku’s Ignorance – Oby Ezekwesili (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by easrael(f): 5:23pm On May 20, 2017
Results wey dey enter don show how PDP knack APC for Mashi/Dutsi Federal Constituency House of Representatives by-elections wey dem hold for Katsina state today.

First results wey don come in dey show PDP as dem dey lead for the election results matter.

See results wey we don see for now sha

Dutsi A Primary 001
PDP 200
APC 114

Dutsi A Transformers
PDP 141
APC 96

Dusti B
Machinawa Polling Unit
PDP 103
APC 84

Garo 2
PDP 191
APC 64
Invalid 20

Tsintsiya Primary School 008
PDP 83
APC 179

Yemel B
Fakarawa A
PDP 116
APC 74

Yemel A
002
PDP 105
APC 74

Majigiri word Godi
PDP 119
APC 105

Tamilo yamma Polling Unit.

PDP 163
APC 76
PRP 2

Even though the ruling APC win one of the polling units for this results, analysts for Katsina state talk say most of the other polling units, na PDP win am.

Mansur Ali na the candidate of the All Progressives Congress for the election.

Some people don talk say na because President Muhammadu Buhari no dey around na why this kind thing happen. We go bring you more information.

The by-election na to replace the member wey dey represent the area for House of Representatives, Alhaji Sani Bello, who die for February this year.

Source: http://pidginblog.ng/2017/05/20/see-pdp-knack-apc-die-election-wey-hold-today/
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by serverconnect(m): 5:25pm On May 20, 2017
Buhari is finished.
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by smartty68(m): 5:25pm On May 20, 2017
Kai! OP this your pidgin don scatter my dada gan gan, Infact as I dey type so my body dey do me like say I lick honey. Thumbs up!

But me for no like make PDP reign again o because na same mama and papa wey born APC born PDP.

And them never fit repair we country dem come still the do election. I just tire for we country people sha.

Lalasticlala come and see
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by psucc(m): 5:41pm On May 20, 2017
Yes PDP may thrash APC at the polling units but will never when those figures are added up using INEC calculator.

1 Like

Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by Nutase: 6:11pm On May 20, 2017
Knacking? ??
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by sirequity(m): 6:16pm On May 20, 2017
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by sirequity(m): 6:17pm On May 20, 2017
For Buhari's state?

Okay, political revolution ongoing!
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by facelessangel: 6:22pm On May 20, 2017
Which PDP faction abeg
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by Okanokan(m): 6:30pm On May 20, 2017
psucc:
Yes PDP may thrash APC at the polling units but will never when those figures are added up using INEC calculator.

I will be surprise if it happens. But no be Sheriff Pdp candidate? If na so he go decamp quick quick, na Apc member.
Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by Realkenny(m): 9:04pm On May 20, 2017
psucc:
Yes PDP may thrash APC at the polling units but will never when those figures are added up using INEC calculator.
bros which one be inec calculator

Re: See How PDP Knack APC Die For Election Wey Hold Today by Realkenny(m): 9:06pm On May 20, 2017
Which One should I go for APC, PDP, ABC, DEF

(1) (Reply)

95% Biafra Restoration Accomplished As Kanu Meet With AID Foundation / Never Seen Video Of Millions Of People Escorting Nnamdi Kanus convoy(must watch) / Abuja Light Rail Ready By December - FCTA

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.