Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,180,248 members, 7,910,380 topics. Date: Sunday, 04 August 2024 at 07:17 AM

I Need am badly. - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Need am badly. (4537 Views)

I Need Am A Lesbian / Why Do Nice Guys Always Get Treated Badly? / When U Dis Virgin A Girl Do U Luv More Or Wat Cos I Just Dis Virgind A Girl And Am Luving Her Badly. (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 2:48pm On Jan 14, 2010
Cockyzy:

Eh? If i dey in love means say i no sabi straft again.send me 50 kokolet.run me phone number and email address.

Brother i go tell ur girl, if kokonets give u any kokolet.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 2:54pm On Jan 14, 2010
Cocky. . . 9ice one make we run things u dey gidi ni?

Rule 1: Exchange once i chop ponmo i exchange digits u dig
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 2:56pm On Jan 14, 2010
Kokonets wetin be dis na.
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 2:59pm On Jan 14, 2010
I don lose interest.na my beloved sister u want take do one night stand.4get d deal,u don make my sister provoke.deal close.ciao.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:00pm On Jan 14, 2010
jenibayo:

Kokonets wetin be dis na.

No vex jeni. . . i wan catch ur attention grin i no b like dat haba
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 3:02pm On Jan 14, 2010
kokonets:

No vex jeni. . . i wan catch your attention grin i no b like dat haba


I go vex.
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:06pm On Jan 14, 2010
4give d guy,he no no as he dey do am.u 2 tight.am proud of you schatz.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:07pm On Jan 14, 2010
Haba jeniluv, im sorry i offended u no vex 4 me kiss
Re: I Need am badly. by ddiamond(f): 3:13pm On Jan 14, 2010
be patient with her, long distance relationship can be filmsy when the time comes, just need to understand and trust yourself,

brb tongue
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 3:13pm On Jan 14, 2010
kokonets:

Haba jeniluv, im sorry i offended u no vex 4 me kiss

ok.
Cockyzy:

4give d guy,he no no as he dey do am.u 2 tight.am proud of you schatz.

Ich liebe dich brother.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:14pm On Jan 14, 2010
I sense sometin. . . hi diamond
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:18pm On Jan 14, 2010
You like da connection?
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:21pm On Jan 14, 2010
Guy which way na ur sista help me do tha runz na wink
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 3:22pm On Jan 14, 2010
kokonets:

I sense sometin. . . hi diamond

wetin u dey sense?
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:25pm On Jan 14, 2010
Na Mr.husband my sister dey find.abi schatz? U go fit play husband roles?
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:26pm On Jan 14, 2010
jenibayo:

wetin u dey sense?

Jeni say i offend u even afta i say sorry u no fit blow me kiss haba, now tell me tha koko na ya broda?
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 3:35pm On Jan 14, 2010
kokonets:

Jeni say i offend u even afta i say sorry u no fit blow me kiss haba, now tell me tha koko na ya broda?

Which kiss u want, dis one lipsrsealed lipsrsealed or dis kiss kiss.
Abag live my brother for me.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:40pm On Jan 14, 2010
Ah ah jeni. . . come to me for i want u lipsrsealed
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:41pm On Jan 14, 2010
If u really want to have my sister;you have to come through me. She listens 2 me than anything else.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:47pm On Jan 14, 2010
Ah egbon ok so make we pade
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:50pm On Jan 14, 2010
If you want marry my sister i go runs her 4 u on d condition say i go fix d marriage date. U agree?
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 3:54pm On Jan 14, 2010
Y u go fix tha marriage date?
Re: I Need am badly. by Cockyzy(m): 3:59pm On Jan 14, 2010
Becuz i no trust you.
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 4:00pm On Jan 14, 2010
Na which marriaga date una wan fix for who, who be de girl self.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 4:02pm On Jan 14, 2010
lol ah ha baba no b u go talk dat one jeny trust me
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 4:04pm On Jan 14, 2010
I no go trust u.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 4:08pm On Jan 14, 2010
angry y jeni na wetin i do u na u nid 2 trust me
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 4:09pm On Jan 14, 2010
Buy me car and house and i go trust u.
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 4:19pm On Jan 14, 2010
What type? grin
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 4:29pm On Jan 14, 2010
Anyone grin grin
Re: I Need am badly. by kokonets(m): 4:32pm On Jan 14, 2010
Ok. . .
Re: I Need am badly. by jenibayo(f): 4:38pm On Jan 14, 2010
Wetin be ok.

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Nigerian Women Are Financial Burdens / Guys, What Will You Have Me Do In This Situation ? / My Girlfriend Is Going To Jail

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.