Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,188,262 members, 7,934,119 topics. Date: Wednesday, 28 August 2024 at 06:31 PM

Serious Tension For Oshodi After Dem Kill NURTW Oga, Hamburger - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Serious Tension For Oshodi After Dem Kill NURTW Oga, Hamburger (545 Views)

Policeman Begs For His Life In Oshodi After knocking Down An Old Woman / Corpse Of Rasaq Bello, Hamburger Who Was Shot Dead (Graphic Pics) / Rasaq Bello, Hamburger Shot Dead (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Serious Tension For Oshodi After Dem Kill NURTW Oga, Hamburger by Joyakosa(f): 11:42am On May 31, 2017
Serious tension dey for Owode Street and the environs for Oshodi ontop sey attack fit happen anytime after after dem kill one prominent member of National Union of Road Transport Workers (NURTW) Rasaq Bello, wey dem dey call Hamburger, for Shogunle Lagos when dem dey do local council primaries of All Progressives Congress (APC).

Hamburger na Lagos State Treasurer of Tricycle Operators, wey be branch of NURTW.



As the tori take be, na some gang members wey their leader na Samson Agbetoye, wey dem dey call Golden, na dem shoot Bello on Monday wey em kon die.

As witness take talk, the trouble start after the dem cancel the primary for Shogunle ward, wey dem do for the town hall wey dey the area ontop how dem dey conduct the exercise.
After the cancellation, Hamburger with em group kon enter Golden base for Ago Owu street. Both of the gangs kon start to dey shoot demselves, na when bullet hit Hamburger na em dem carry am comot for there.

Report even gather say most of the people for the area don leave the place ontop say dem dey fear sey Hamburger people go come back kon attack..

FOR MORE VISIT: www.joyakosacorner.com

1 Like

(1) (Reply)

As Crime Dries Up, Japan’s Police Hunt For Things To Do / Ugwuanyi Uncovers Gov. Okorocaha's Plot To Spy On SE/SS Governor's Executive Se / Man Who Organised His Kidnap In Calabar Arrested Wit His Kidnapper In Benue(picx

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.