Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,110 members, 7,928,390 topics. Date: Thursday, 22 August 2024 at 01:18 PM

Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM (987 Views)

When You Enter A Woman / Can You Date A Chick With K Leg?? / Ladies What Wil You Do If A Chick Ask To F*ck Your Man For #700k? (PICS) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by StoneColdBiceps(m): 7:45pm On Jun 15, 2017
Beat by Dre Head phone on my head blasting, bumping my head to Yo Gotti's song (((((( it goes down in the DM (it go down; it go down in the DM (it go down) )))))) i was miming.

Abeg how dem dey take slide enter person DM, becos as Banky W slide enter Adesuwa DM d guy just become her knight in shinning hamour. Hmmm, na wa o. Na so i carry my two left leg waka. E get dis girl DM wey i slide enter, i no kno say her DM na ikorodu united stadium, na so i slide enter like when drogba score for Chelsea o. Ol boy na so all my knee peeeel! Jesu, choi, o boy no be joke o, my leg first whiiiite i think say i dey fresh na so the thing begin red red red with blood, ye pa! Who send me to go slide enter ikorodu chick DM wey lekki chicks dey, hmmm. I haf lern from my lesson ooo. Na me wey kuku dey find Lekki Babes. My guys abeg o, na how dem dey take slide enter Lekki babes DM? Abeg no yab me i still dey learn ooo...
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by smardray(m): 7:55pm On Jun 15, 2017
Some slid into DM nd broke their balls... Abeg if u wan slide at all make sure na kemi olunloyo's DM oo
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by StoneColdBiceps(m): 2:26pm On Jun 16, 2017
smardray:
Some slid into DM nd broke their balls... Abeg if u wan slide at all make sure na kemi olunloyo's DM oo

Abeg i no want Kemi grin
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by crismark(m): 2:57pm On Jun 16, 2017
op see how to do am

2 Likes

Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by StoneColdBiceps(m): 10:47pm On Jun 16, 2017
crismark:
op see how to do am

Na so. U sabi
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by iamkingzlee(m): 6:34am On Jun 17, 2017
Use your back. Just moonwalk in
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by oldfoolnigger(m): 7:57am On Jun 17, 2017
lmaoo.
Re: Abeg How Dem Dey Take Slide Enter A Chick DM by StoneColdBiceps(m): 7:18pm On Jun 17, 2017
iamkingzlee:
Use your back. Just moonwalk in

grin U badt

(1) (Reply)

People Should Go Back To Polygamy / Best Alternative To AY Live, Nairaland Edition. Try Not To Laugh With These... / How I Made Out With My Mum

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.