Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,183,002 members, 7,919,203 topics. Date: Tuesday, 13 August 2024 at 12:12 AM

If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog (1373 Views)

My Parents Are Forcing Me To Get Married While I'm Not Ready & Financially Fit / My Husband Donated His Sperm For IVF Without My Consent -nigerian Lady Cries Out / Door-To-Door Sperm Delivery: Married UK Man Who Travels Offering Sperm Services (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 4:44pm On Jun 18, 2017
Apat from pikin when be say na sperm dey arranje, who sabi say anoda beta tin fit comot from sperm kwa?

If you be man wey don dey worry unto say you no wan carry prostrate cancer, this one na for you eh.

One research wey dem publish for "Journal of European Urology" for 2016 don talk on top this ejaculation matter.

Them research 32,000 men from 1992 enter 2010 and dem see say men wey talk say dem dey release 21 times inside one month as dem dey their 20s dey 19 percent make dem no get prostrate cancer than those wey dey comot sperm decent times inside every month or less.

This research don add another twist into the matter as boys no wan get prostrate cancer and some no wan masturbate inside the matter too.

As a correct Naija man, you fit believe this information wey dem just drop? As a woman, wetin you see for the matter wey dey ground?

https://pidginblog.ng/2017/06/18/dey-comot-sperm-21-times-per-month-no-fit-get-prostrate-cancer-research/

2 Likes 1 Share

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Papiikush: 4:46pm On Jun 18, 2017
Be like say those of us whey be virgin don enter am be that.
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by kilokeys(m): 11:53am On Jul 07, 2017
soapy association of nigeria (SAN).. una dey hear?

its been ages mizmycoli

2 Likes 1 Share

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 2:06pm On Jul 07, 2017
kilokeys:
soapy association of nigeria (SAN).. una dey hear?

its been ages mizm ycoli

lol
true o
How's you?
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by seunny4lif(m): 3:04pm On Jul 07, 2017
kilokeys:
soapy association of nigeria (SAN).. una dey hear?

its been ages mizmycoli

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by kilokeys(m): 4:16pm On Jul 07, 2017
MizMyColi:


lol
true o
How's you?

cool jare.. quora, reddit , IG and others have stolen our hearts from the children-infested nairaland. but i still drop by everyday sha.

how every every..

2 Likes

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by MizMyColi(f): 4:18pm On Jul 07, 2017
kilokeys:


cool jare.. quora, reddit , IG and others have stolen our hearts from the children-infested nairaland. but i still drop by everyday sha.

how every every..

I thank God o.
We still dey NL nau.
But just select threads tho.

1 Like

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Homeboiy: 9:27pm On Jul 07, 2017
op ur wicked oo

I been dey try stop to dey use soap masturbabte n ur now giving me a go ahead order to continue Idi na agbo ncha
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by Nobody: 9:52am On Jul 18, 2017
I followed you cus of ur signature...its a deep one and I love such

BTW I thank God o cus I dey release sperm wella so I no fit get prostate cancer be dat cheesy
Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by seunny4lif(m): 2:52pm On Jul 23, 2017
grin grin grin
kilokeys:
soapy association of nigeria (SAN).. una dey hear?

its been ages mizmycoli

2 Likes

Re: If You Dey Comot Sperm 21x/month, You No Fit Get Prostrate Cancer - PidginBlog by donephi(m): 6:38pm On Jul 23, 2017
MizMyColi:
Apat from pikin when be say na sperm dey arranje, who sabi say anoda beta tin fit comot from sperm kwa?

If you be man wey don dey worry unto say you no wan carry prostrate cancer, this one na for you eh.

One research wey dem publish for "Journal of European Urology" for 2016 don talk on top this ejaculation matter.

Them research 32,000 men from 1992 enter 2010 and dem see say men wey talk say dem dey release 21 times inside one month as dem dey their 20s dey 19 percent make dem no get prostrate cancer than those wey dey comot sperm decent times inside every month or less.

This research don add another twist into the matter as boys no wan get prostrate cancer and some no wan masturbate inside the matter too.

As a correct Naija man, you fit believe this information wey dem just drop? As a woman, wetin you see for the matter wey dey ground?

https://pidginblog.ng/2017/06/18/dey-comot-sperm-21-times-per-month-no-fit-get-prostrate-cancer-research/



where have you been? are you now saying we should release 21times in a month smiley

(1) (Reply)

Do We Still Have Guys Who Can Wait Till Marriage Before Sex / Is It Safe To Have Your Bed By The Window? / Soon To Be Brides and grooms, Please Come In, Let's Plan Together!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.