Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,169,740 members, 7,875,858 topics. Date: Saturday, 29 June 2024 at 11:32 PM

China Host Contest For Women Wey Get Fine Ukwu! - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / China Host Contest For Women Wey Get Fine Ukwu! (579 Views)

"Nobody Loyal Pass Person Wey Broke!" - Teddy A Looking Dapper In New Photo / Tuface Idibia To Contest For A Political Office / Kenneth Okonkwo To Contest For Enugu Governorship Election 2019. Declares (Pics) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

China Host Contest For Women Wey Get Fine Ukwu! by Joyakosa(f): 12:27pm On Jun 29, 2017
Chinese women wey we know base on the way wey dem dey dress done surprise us as dem organize one beautiful yansh contest for women.


Contestants of fine yansh contest go wear bikini wey go show all the packaging of the Ukwu to make our eyes see well.


The contest dey Pretty much like China version of Brazil Miss Bum Bum. dem do The contest for weekend for China and dem open am to women wey dey over the country wey want how off their Ukwu.
dem do the program on Saturday, June 24, for the shopping mall for Shenyang for Liaoning province and plenty people show face to witness the contest.
[b]click here[/b]for more foto wey go shock you,source:http://www.joyakosacorner.com/china-host-contest-for-women-wey-get-fine-ukwu

Re: China Host Contest For Women Wey Get Fine Ukwu! by Nobody: 12:30pm On Jun 29, 2017
All bones, no meat . See nyash like barbie

(1) (Reply)

Tekno Blessing His Twitter Fans With Cash / 5 Nigerian Bloggers That Became Celebrities / Snapchat Queen, Bobrisky Discloses How He Makes Money

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.