Stats: 3,177,121 members, 7,900,003 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 01:43 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (59536 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 3:40pm On Jul 12, 2010 |
finish ya talk now make i dash u 2 slaps tseeew |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:06pm On Jul 12, 2010 |
tseeew, sey u sef e be like say the slap dey hungry u too, no make i jam you ni o ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 4:28pm On Jul 12, 2010 |
o ni fe te now |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 9:17pm On Jul 12, 2010 |
now i sabi say u de yahoo yahoo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:58pm On Jul 12, 2010 |
yahoo na profession, abi u no know |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 10:02pm On Jul 12, 2010 |
know werin? na only omalichanwa i sabi o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 5:26pm On Jul 14, 2010 |
o'boy u bad ooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 5:32pm On Jul 14, 2010 |
o the guy too much |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 7:47pm On Jul 14, 2010 |
much money wey u get no mean say u fit buy d world |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 9:04pm On Jul 18, 2010 |
world of my own nah him be my signature nah, how u take sabi am? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 9:20am On Jul 19, 2010 |
am new here ow una dey do the thing |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 11:03am On Jul 20, 2010 |
Thing dey go welah here o, we dey run things, how u dey? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 1:22pm On Jul 20, 2010 |
dey there dey form all ya mate don hammer buy hummer |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:32pm On Jul 20, 2010 |
hummer no be dat dem dey use bang nail 4 wall? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 9:36pm On Jul 20, 2010 |
wall wey surround china no b small tin |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 9:37pm On Jul 20, 2010 |
Tin na inglish for pangolo! ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:55pm On Jul 20, 2010 |
pangolo for wia ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:08am On Jul 21, 2010 |
again wia u been hiding |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 1:03am On Jul 21, 2010 |
hiding for wia again, ![]() *how you dey* |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 1:42pm On Jul 21, 2010 |
dey like deola |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 3:48pm On Jul 21, 2010 |
deola no be woman name |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by DezVienna(f): 4:12pm On Jul 21, 2010 |
Name your favorite actor. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:14pm On Jul 21, 2010 |
actor for wia. . . i lik jackie chan sha ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by DezVienna(f): 4:15pm On Jul 21, 2010 |
Sha isn't a word in my fluent languages, so this sentence couldn't be based off of that. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:16pm On Jul 21, 2010 |
that one no concern me ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by DezVienna(f): 4:18pm On Jul 21, 2010 |
Me is a reference to I |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:19pm On Jul 21, 2010 |
1 na numba |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mukina2: 4:45pm On Jul 21, 2010 |
numba 5 ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:52pm On Jul 21, 2010 |
5 for wia. . . you b ma numba 1 ![]() ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Tashaluv(f): 5:13pm On Jul 21, 2010 |
1 na first position oh . . |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mukina2: 5:16pm On Jul 21, 2010 |
oh tasha fierce ![]() |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Tashaluv(f): 5:18pm On Jul 21, 2010 |
fierce na my 2nd name, mukina ![]() |
(1) (2) (3) ... (65) (66) (67) (68) (69) (70) (71) ... (100)
State One Thing You Don't Like About The User Above You / If You Were Stuck On An Island With / Among These People, Who Would You Save And Your Reason(s)?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |