Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,081 members, 7,880,375 topics. Date: Thursday, 04 July 2024 at 05:03 PM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (73) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (59132 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (70) (71) (72) (73) (74) (75) (76) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by rubie(f): 11:56am On Aug 13, 2010
Grab wetin u fit grab make u comot.
grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by parislomo(f): 12:41pm On Aug 13, 2010
comot for wia? Me wey be landlady grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by rubie(f): 12:44pm On Aug 13, 2010
Landlady wey no get property.
cry grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by parislomo(f): 4:53pm On Aug 13, 2010
property boku for my villa wey I de control cheesy wink grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 11:21pm On Aug 15, 2010
control d area boys for paris 1st, u hear?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 1:30pm On Aug 16, 2010
Hear watin?, so ona still dey here
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by rubie(f): 5:03pm On Aug 16, 2010
Here no be ur villa oh, so make u fly.
shocked
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 3:14am On Aug 18, 2010
fly don enter ur mouth as u open am
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Dsomething(m): 8:39pm On Aug 31, 2010
open am make we see d fly
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:42pm On Aug 31, 2010
fly wey dey abule egba hansome pass u
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by tubabie(f): 9:43pm On Aug 31, 2010
u get my mouth no be small grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 9:45pm On Aug 31, 2010
Have you seen the wetin tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:47pm On Aug 31, 2010
tubabie:

u get my mouth no be small grin

small pikin like me, na tiny mouth i get cheesy[size=5pt] Ow is ur fine self swt kiss[/size]


@op

wetin u wan make we see
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 9:50pm On Aug 31, 2010
The thing na abi u know get glasses - make i lend u mine
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by tubabie(f): 9:51pm On Aug 31, 2010
mine eye dey work well pass yours
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 9:53pm On Aug 31, 2010
na lie - specsaver say my eye better cia xrays - my eye don see thing wey your mind can only imagine
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:57pm On Aug 31, 2010
imagine as i dey walk pass specsavers, dem talk say dem wan give me 20:20 vision, com see ow i laugh the assistant, come tell am say - i get mamabunmi ni vision, i com ask am, ow come im no wear boxers to work embarassed
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:14pm On Aug 31, 2010
them for call u inside - which part england u dey sef - hope say no be ghetto side
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:16pm On Aug 31, 2010
side wey get salad and tomato, u sabi dat kain food tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:20pm On Aug 31, 2010
that one sound like salad bar tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:24pm On Aug 31, 2010
bar wey get EAMAUW na im dem go find u tongue shey?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:26pm On Aug 31, 2010
which one be that abeg
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:28pm On Aug 31, 2010
abeg! y u no like to follow rules tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:30pm On Aug 31, 2010
you sef follow rules


@post


What is up with the come up
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:32pm On Aug 31, 2010
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:33pm On Aug 31, 2010
What dont u understand now.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:34pm On Aug 31, 2010
naw, u still no dey follow d rules sad sad
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:36pm On Aug 31, 2010
The rule says " start the sentence with the last word pidgin" and I agree i have violated the rule , just like you r also doing
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:40pm On Aug 31, 2010
doing wetin, shocked shocked me i dey on course o tongue so u no get work 2moro?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:41pm On Aug 31, 2010
I get work plenty of it - u sef ko
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:44pm On Aug 31, 2010
ko? how i fit start a sentence wit dat? me i no get work 2moro, u fit find me work?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by blacksta(m): 10:46pm On Aug 31, 2010
Work , wetin be your background

(1) (2) (3) ... (70) (71) (72) (73) (74) (75) (76) ... (100)

State One Thing You Don't Like About The User Above You / If You Were Stuck On An Island With / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.