Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,174,086 members, 7,890,594 topics. Date: Monday, 15 July 2024 at 04:36 PM

Seven Players Wey Be Say Dem First Season Poor For Manchester United - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Seven Players Wey Be Say Dem First Season Poor For Manchester United (521 Views)

"I won a trophy in my first season, Klopp and Guardiola didn't" / Italian Team Looses 20-0 After Fielding Just Seven Players / Liverpool To Sell Seven Players In A Bid To Raise Funds (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Seven Players Wey Be Say Dem First Season Poor For Manchester United by ManUtdinPidgin: 5:44pm On Jul 02, 2017
To celebrate the three year anniversary ontop Luke Shaw move to Manchester United from Southampton, we con do troback ontop players wey start poorly for Old Trafford. Na our top seven picks be this.
1. Luke Shaw E be unlikely say things go even gel wella for Shaw for United, especially the one wey be E be unlikely say things go even gel wella for Shaw for United, especially the one wey be say na Jose Mourinho dey in charge. The 21-year-old still dey posses great amount of promise, but gats to convince manager Mourinho wella ontop hin pedigree. Shaw dun make 47 appearances for United, as hin struggle with injuries since hin carry leg enta Old Trafford. Weda na hin village people dey follow am we never know. Buh we dey pray make papa God heal am quick quick make hin carry hin balling charm put for boby again...

Visit http://manutdinpidgin.com for Full Story.

(1) (Reply)

Bakayoko Completes Chelsea Move From Monaco / Sorry guys now you can get valid invitation code and earn money / Correct Scores....pure Guest... Just Try

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.