Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,192,543 members, 7,948,085 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 01:38 PM

Dangote Driver Don Go Court - Crime - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / Dangote Driver Don Go Court (308 Views)

Nbm Vs Linda Ikeji: Nbm Of Africa Don Drag Linda Ikeji Go Court, Sama Her 1billi / Two Brothers Killed In Gas Tank Explosion Caused By Dangote Driver.Graphic Photo / Femi Otedola, Dangote & Ambode Pictured Inside A Bus To Inspect Projects. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dangote Driver Don Go Court by NewsinPidgin(f): 12:19pm On Aug 21, 2017
Deborah Jimmy 3 mins ago News Leave a comment 1 Views

Police don carry one 35-year-old driver wey dey work wit Dangote Group Plc, Haruna Bello, go lkeja Magistrates’ Court unto say him thief truck wey be say na dia company get am.
The police talk say Haruna bin dey work for Dangote Sugar Factory for Apapa, Lagos, him come thief d truck, carry am run on May 18, 2017.

PUNCH Metro yan say d suspect bin dey drive d truck go Cotonu, Benin Republic, wen Customs officers for Badagry catch am, arrest am.

Dem come carry am go court come give am two counts charges for stealing.

D charges read say:

“You, Haruna Bello, wit some kind people, on May 18, 2017 around 1.45pm for Apapa, Lagos, wey be Lagos Magisterial District, bin thief one truck wey get d plate number, XC 449 GML, wey be about N25m, and na property of Dangote Group Plc, so you don commit.”

The police prosecutor, Sergeant Donjor Perezi, come yan say the offence dey punishable under Section 287(7) of the Criminal Law of Lagos State, 2015.

Haruna come talk say him no do am o. Him plead not guilty unto the charge.

The Magistrate, Mrs. O.A. Olayinka, come grant am him bail but him go pay the sum of N1.5m.

Dey don shift the case go September 25, 2017.

Source: http://newsinpidgin.ng/%e2%80%8bdangote-driver-don-go-court/

(1) (Reply)

Rodents Invaded Pres. Buhari’s Office-garba Shehu. / EFCC Denies Probe Of Chief Justice Onnoghen / NBS Decries Increased Drug Abuse.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.