Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,407 members, 7,881,490 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 09:08 PM

How Well Do You Know Your Man? Lets Talk - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / How Well Do You Know Your Man? Lets Talk (267 Views)

Name Some Reasons Why Some Women Lose A Good Man. LETS HEAR �� IT.... / I Am Man, Lets Reveal Truths About Woman Chat Me On Whatapp / Lets Talk About What Constitutes Sexual Harrassment And Rape (2) (3) (4)

(1) (Reply)

How Well Do You Know Your Man? Lets Talk by ako1tse: 6:19pm On Sep 12, 2017
Wife X: Fine boy, how far?

Husband X: I'm good, what's popping?

Wife X: You don close?

Husband X: I never close o, tired sef

Wife X: I got popcorn and drinks then I'm
making peppersoup. If you are a good boy and you get home early, we go chase those little rascals go bed by 7pm (after all na school night)

Husband X: if I collect query tomorrow na you o, LOL, baddoooooooo.

Wife X: wetin, abeg do quick dey come jor

Husband X: 'weapon' still remain for house?

Wife X: ashewo, na only wetin you sabi, every time weapon

Husband X: no worry I go buy come. We still get fuel wey go last abi?

Wife X: Yes

Husband X: I wan shut down abeg, make I go tell dem say belle dey do me one kind say I dey go house.

Wife X: LOL

Husband X: I love you

Wife: You and who? Abeg dey go, LOL.

Husband X: Make I run dey come

Wife X: See you in a bit
**********************************************
I am not saying you should chat your man but this woman knows her man and owns him.

#LostLoveForm

Do you know and own yours?
Re: How Well Do You Know Your Man? Lets Talk by Nobody: 6:41pm On Sep 12, 2017
shocked na talk radio u dey? Abegi,na money I dey look for ...not ready to discuss dis kinda romance now..
Maybe later,catch ya

(1) (Reply)

Gender Equality!! / Meet Other Nigerian Professionals / When Last Did You Enjoy A Meal With Your Family

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.