Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,185,324 members, 7,925,947 topics. Date: Tuesday, 20 August 2024 at 07:15 AM

Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie - Politics (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie (1767 Views)

Court Asked To Declare Nnamdi Kanu A Fugitive, Order His Arrest / 2019: North Will Not Vote On Sentiment, Says Elders’ Forum / IPOB Asaba Gave Nnamdi Kanu A Portrait & Title Of 'OJI IGODO BIAFRA' (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie by adadike281(f): 1:39pm On Sep 16, 2017
Yyeske:
Ezigbo ada ka ibu
Dalu Nnam

1 Like

Re: Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie by Timbuktuo: 1:40pm On Sep 16, 2017
ashjay001:



gringringrin

Walahi, that thing no dey allow me sleep again! Make we just begin dey hala like FFK n Kanu, say we want Odua!?

I trust say, we sef get some mumu wey go contribute to our mission na!?

That ur cousin, we go gv am lion share! Who no like money? tongue

Na my papa I dey fear sha. The man sabi curse, he go begin dey hala say I wan disgrace him papa name!gringrin

As if him papa sef, no like money!?grin

Lol. Na true you talk about my cousin o. Money answereth all things. We fit even put am for front sef.

Meanwhile, unto Paleh levels make we dey pray say he no go release curses. Because I remember one yahoo boy for my area wey him papa curse am tell am say as he no wan hear to stop yahoo, any money wey him collect he no go use am do better. Nobody tell am to go find work after he collect like 7m still dey take leg waka for area. grin

1 Like

Re: Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie by Timbuktuo: 1:45pm On Sep 16, 2017
shukuokukobambi:


Who go follow you if you start this kind nonsense for SW? Even Gani Adams know say e get elders he must talk to and listen to before he do anything. In fact na your house people go first cure the madness inside you before you enter market cheesy

Baba, you no lie. We Yorubas wey like faaji pass anything. Dem go just tie person for backyard, come rename am Alakoba.grin

1 Like

Re: Nnamdi Kanu: A Child Who Says Elders Are Irresponsible. By Kelechi Mbamnozie by DabuIIIT: 7:24am On Sep 17, 2017
Nnamdi Kanu is a hero

1 Like 1 Share

(1) (2) (Reply)

Sokoto Governor, House Of Assembly Members Dump APC / Kwankwaso: Why I’m Supporting My Son-in- Law To Be The Next Governor Of Kano / Mr Jubril In Aso Rock Instead Of Buhari - A Similar Russian Case

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.