Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,168,978 members, 7,873,141 topics. Date: Thursday, 27 June 2024 at 08:39 AM

Anambra State University Don Turn Robbery Zone - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Anambra State University Don Turn Robbery Zone (379 Views)

UNIZIK's Ifunanya Miracle Bliss Dies While Escaping Prankster’s Tricycle Robbery / Akwa Ibom State University Don Emerges World Mathematics 2018 Champion / Rivers State University Don Start 2017/2018 Post-ume (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Anambra State University Don Turn Robbery Zone by NewsinPidgin(f): 2:00pm On Sep 26, 2017
Anambra State University (ANSU) don dey get record of robbery cases as students wey go house unto d strike don come back dey lament as thieves don move almost everything comot for dia room finish.

One of d students wey him name be Kevin Andre come back yesterday only to see say hin house dey disorganized and him tins no dey again.

Na so him go Facebook go post pictures of d window wey dem break open to move hin things.

For Facebook, Kevin Andre write say;

ANSU don finish me, person get mind rob me, my bed, my wears, my bags, my kitchen utensils, my documents, even original waec result and my school fee receipts.
Dat person no fit ever succeed for dis lyf. ���

Na so people kon dey drop comments, some follow talk as dem rob dem too.

Abeg, dis one no gel at all... Make AKSU do something about d security of dia students.

#confamtori


Source: http://newsinpidgin.ng/anambra-state-university-don-turn-robbery-zone/

(1) (Reply)

Petroleum Training Institute Post-utme Screening Dates 2017/2018 Announced / Final Year Project/ Masters Thesis At Affordable Price / Nigeria Best Place To Make #500 A Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.