Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,463 members, 7,971,678 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 01:51 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Uniuyo Don Change Dia School Fees/ Course Registration Website (781 Views)
Fuoye Course Registration Guidelines / How Does A Carry Over Course Affect Course Registration / Beautiful Lady Who Sells Groundnut To Raise Money For Her School Fees (Pics) (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Uniuyo Don Change Dia School Fees/ Course Registration Website by NewsinPidgin(f): 12:01pm On Oct 05, 2017 |
University of Uyo, wey dey Akwa Ibom State, don change dia payment and course registration website for 2017/2018 session, as dem talk say, e no go dey available for d portal wey e dey before. Dem don talk say any Student wey wan register or pay school fees, make hin visit, ePortal. Uniuyo management don talk say, make any person wey get questions, complaint, enquiry go school portal office, wey dey dia town Campus. #confamtori Source:http://newsinpidgin.ng/uni-uyo-don-change-dia-school-fees-course-registration-website/
|
(1) (Reply)
Edo University, Iyamho 2017/2018 School Fees Schedule Out / Update About Missing Unilorin Student!!!!!! / Top 5 Dogs With Most Wrinkles In The World
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |