Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,237 members, 7,880,889 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 08:42 AM

Buy One Get One Free - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Buy One Get One Free (9934 Views)

When You Buy One Gala And The Seller Runs Away With #950 Change / When You Buy One Gala..(pics) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12) (Go Down)

Re: Buy One Get One Free by jumaingirl(f): 10:11pm On Mar 23, 2010
@Sakriledge, U re 2 insultive 4 my liking. U get girlfriend at all?. Na U sabi person wey get face lyk pounded yam, Ugly thing lyk you.
Re: Buy One Get One Free by Sakriledge: 1:06am On Mar 24, 2010
Freaks really do come out at night. Another biatch joins the band of witches. Can't believe dis. I did not start dis but you don jam train now. Water don pass gari 4 U now; your eye go neat; trouble dey sleep, yanga ashewo tolotolo go wake am; u go wish say dem no born u, "were alasho". I will make u so miserable and sleepless you go think say na shigidi dey deal with you, elewon wey dey sleep for house. Next time you go mind your own biz, onyeara. You called me anoufia, first and I wasn't even responding to your thread, ashewo barawo. My comment was not to u ugly ashewo, night-walker, ajegunle nonentity, but she you hav the nerve to curse me out, and you expect me not to respond? O ya, bring it on; dem tell u say I dey run? I know u no kuku get work; so stay foreva on the net and be watching for my reply, u numskull, dimwitted "agbero", baby-mama wey no get man. If u can't take the heat, stay away from the dam kitchen. I'll fry u up mada faka. Use any name u want, I'll figure you out. U go no say khaki nobi leather. This is supposed u b 4 fun and not 4 cursing people out. If u don't like a joke, go 2 d next one. This thread is not an outlet 4 ur frustrations, poundo face.
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 6:26am On Mar 24, 2010
Jumaingurl,
Why taking side instead preaching peace to the both side?
U wan put fire the more?




@sakriledge,
My brother stop the names calling abeg you're hurting some people, I no know sey u get hot temper sef Lollll
Re: Buy One Get One Free by papine(m): 9:50am On Mar 24, 2010
NO COMMET b4 dem carry sumtin way no bi my own giv me
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 9:56am On Mar 24, 2010
Lol, See your mosquitoe size head, Clear go oneside make i enter my SUV jor
Re: Buy One Get One Free by papine(m): 11:00am On Mar 24, 2010
mumu
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 11:56am On Mar 24, 2010
Sorry, U don vex? U fit still hit your head for wall sha,
I no send you
Re: Buy One Get One Free by Sakriledge: 2:07am On Mar 25, 2010
U r just a belligerent lowlife who's got nothing 2 do. I really don't hav time 4 a scoundrel like u, but I am ready to devote enuf time to make u a project and make u so miserable you won't believe the trouble u got yursef into. I was going to leave u alone after I read studio43's funny thread that "I no know sey u get hot temper sef, LOL" I won't let an oporoko-face like you get away w/ insulting me. Som1 needs to teach u some manners and courtesy. U don't haul insults at people just becos u don't see dem or know where dem dey in cyberspace. U r also a liar saying I started it. Ddnt u call me anofia first even dou I wasn't responding 2 ur thread but dat of studio43? U dey ther dey quarell w/ evrybd. Goes to show u r jus a disrespectful, ugly, poundo-yam face, dumbell, cocotte w/ no home training. Ashewo no bi work o, one-pound, no balance. U threw the first punch by insulting me calling me anofia. That was uncalled 4. Na wetin concern u 4 anoda man trouble. If u like am, den tell am but don't use me; you barked up the wrong tree and u r paying d price. But if u continue to curse me out and use abusive words or names, you won't have the last word, I promise; u had the first.
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 7:02am On Mar 25, 2010
Lord have mercy LollllĀ£
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:02am On Mar 25, 2010
Na song b dat o
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 8:05am On Mar 25, 2010
How're u, And the babies?
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 8:11am On Mar 25, 2010
Ha,d babies gave me a lot of tough tym last nyt n y didn't u cm hm?
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 9:36am On Mar 25, 2010
He was with Iya basira lipsrsealed
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 9:46am On Mar 25, 2010
hum! hum!! cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 9:52am On Mar 25, 2010
u no fit deny na grin
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 10:24am On Mar 25, 2010
*looks around**

who dis wan dey yarn with?

ibotus hope does morning tins never return
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 11:04am On Mar 25, 2010
people like studio own na seasonal, him own na morninal grin cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 11:25am On Mar 25, 2010
Chei !!! Engrish is wa oo.

Ur own na Everydaynal grin
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 11:57am On Mar 25, 2010
lol na midnyte skul syve go

*wonder if he can spell his name*
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 12:09pm On Mar 25, 2010
na dickele dey helep am spell him name
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 1:27pm On Mar 25, 2010
Ibromtus,
i



clemcykul:

lol na midnyte skul syve go

*wonder if he can spell his name*


but i fit spell ur surname cool
Re: Buy One Get One Free by clemcykul(f): 1:35pm On Mar 25, 2010
u go fear na
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 1:38pm On Mar 25, 2010
u go fear fear cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 2:34pm On Mar 25, 2010
chei!! sylve how u take know my surname? shocked

*hmm, dickele must have spelt it for him*
Re: Buy One Get One Free by Dyt(f): 3:07pm On Mar 25, 2010
Im back
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 3:22pm On Mar 25, 2010
4rm where? cool
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 3:28pm On Mar 25, 2010
See as all dis tejuosho midgets turn my thread to playing ground.

Una want make i use broom chase una comot abi?
Re: Buy One Get One Free by sylve11: 3:33pm On Mar 25, 2010
somehow u don do people own like this b4 cool
Re: Buy One Get One Free by lbotus(f): 3:45pm On Mar 25, 2010
Helep me tell am oo
Re: Buy One Get One Free by studio43(m): 3:49pm On Mar 25, 2010
Una wan see my red eye abi?
Re: Buy One Get One Free by D1KeleVra(m): 4:03pm On Mar 25, 2010
only a goat brave enough to open such a thread sad
Re: Buy One Get One Free by ikbnice(m): 4:15pm On Mar 25, 2010
u be a good biznessman,i suspect that u must be an ibo guy grin tongue wink cheesy

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (12)

Dame Patience Jonathan's Blunder / Funny Temptation / My Encounter With A Prostitute.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.