Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,177,123 members, 7,900,012 topics. Date: Thursday, 25 July 2024 at 02:07 AM

Help Me To Enjoy Nl - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Help Me To Enjoy Nl (757 Views)

Best Time To Enjoy Sex? / Nigerians To Enjoy Steady Power By Oct-fg / Who Wants To Enjoy The Life & Get More And More Fun (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Help Me To Enjoy Nl by mumuface(m): 12:05am On Mar 29, 2010
I just join dis beautiful forum
But somtime if i dey read post i go dey see somtin like lol, imao
As if dat one no go do
Somebody go come write Rotmaflo!
Abeg i no go too much school make someone explain them for me and some weh i no fit write
Thank una my Bro and Sis.
Re: Help Me To Enjoy Nl by OluwaKANYE: 12:33am On Mar 29, 2010
Lol cheesy cheesy grin grin
Re: Help Me To Enjoy Nl by chiogo(f): 12:49am On Mar 29, 2010
LOL = Laugh(ing) Out Loud
LMAO= Laughing My A[i]s[/i]s Off
ROFLMAO = Rolling On the Floor Laughing My A[i]s[/i]s Off
LWKMD= Laugh Wan Kill Me Die (Naija style) grin

Enjoy Nairaland! cheesy
Re: Help Me To Enjoy Nl by Lamii: 12:51am On Mar 29, 2010
lol. this poster - mumuface is something else. jare
i loff your sense of humor LWKMD ROTFLMAO  grin grin grin
Re: Help Me To Enjoy Nl by mumuface(m): 12:56am On Mar 29, 2010
See dis one now
I say I no no somtin cry insted make you help you put anoda one
Abi you tink say I dey joke?
Wetin be lol! abi na Lola? embarassed
Re: Help Me To Enjoy Nl by Lamii: 1:10am On Mar 29, 2010
lol = laughing out loud

laughing = re rin
out= ita
loud = ariwo

so in other words, post yen ti funny ju
Re: Help Me To Enjoy Nl by mumuface(m): 1:15am On Mar 29, 2010
Thank you jare no mind dat man weh wan cluster problem for me I no no weda Mumu no dey dir village
Infact!
[LMYO! [Laff my yanch Off]
Re: Help Me To Enjoy Nl by Nobody: 3:29am On Jan 24, 2011
mumuface:

I just join dis beautiful forum
But somtime if i dey read post i go dey see somtin like lol, imao
As if dat one no go do
Somebody go come write Rotmaflo!
Abeg i no go too much school make someone explain them for me and some weh i no fit write Thank una my Bro and Sis.
God!!! you are a joke killer ROFLMAO! grin

(1) (Reply)

If U Remember Me Then Holla! / Pls My People Can Some One Teach Me How To Do A Welcome Back. / What Will You Do If: ?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.