Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,206,077 members, 7,994,653 topics. Date: Tuesday, 05 November 2024 at 05:34 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / My Life At DESPO By Whizkidefe (243533 Views)
Unknown Destination (The Hellish Life At The Orphanage) / ''life At The Top Cold Night" Is Their Anyway I Could Get This Book For Free (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (59) (Reply) (Go Down)
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 11:41pm On Jan 07, 2018 |
High spirit oshare, old warri tander for ur back with two wicked Hausa soldiers wey sabi blow eye.... nothing fit does you my brother |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 12:42am On Jan 08, 2018 |
Abulor abeg no vex for me say i no dey comment since. Na sososo igbo i de smoke these days. I just gat a lot of mata for my head like this. But i blive say one day i go make am. Befor u ask me wetin dey sup, jus follow my profile go read my diary last two update, you go know say my absence for this your Somalia thread no be mistake. I never read your updates dem, if i do i go comment on them bt for now i say make u knw watsup. Peace!!!!!!!!!! |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 4:10am On Jan 08, 2018 |
sampz:Thank you |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 6:18am On Jan 08, 2018 |
cue64:"two wicked Hausa soldiers wey sabi blow eye," Lwkmd! - I get guys wey fit make you and your squad run (squadron) lol - I see you bros, everywhere good! |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 6:36am On Jan 08, 2018 |
meneski:Don Meneski! How your matter be? - Bros the Year is still young, everywhere good, no dey reason am. - Just continue to dey dial and redial BaBa God number till he Pick up your call. Neva give up bros, hope dey. - Nor go use highness finish yourself o, cos if you carry load (High) the Day God answer your call, you nor go know o. - Just dey do your thing, double your hustle, Baba God dey watch you, he nor dey sleep, Oluwa go smile on you soon, believe. Somethings things things gets worst, before they get better. - Abi you nor hear wey Chris Brown say 'and it could get Ugly, before it gets beautiful'. - No matter wetin you dey pass through now, make you know say no be you start am, and nor be you go stil end am. E no go fit kill you! - Bros, your voltage pass like dat, no fall my hand o abeg. Even if nobody ginger you, ginger yourself, you are bigger than than sh!t. Correct guy, na man you be o! - 5 Likes |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by jasonex4(m): 6:41am On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE: Baba... 4 ds full nairaland eh, una b only 2 wey don successfully pull me comot 4rm ghost mode... Baba u are u... May u walk n neva stumble... 1 Like |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 6:59am On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:My bro thank you so much. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 8:02am On Jan 08, 2018 |
. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 8:03am On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:well chested!!! |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 8:22am On Jan 08, 2018 |
meneski:Correct guy! |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 8:23am On Jan 08, 2018 |
cue64:well chested! You be bouncer? Lol |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 8:32am On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:that wan sef join lol |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 8:40am On Jan 08, 2018 |
H |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by meneski(m): 8:41am On Jan 08, 2018 |
. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 3:34pm On Jan 08, 2018 |
jasonex4:thank you bros. - Its like you are karid o, better style. Lol |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 3:52pm On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:oshare is thou a kariable entity? |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 4:12pm On Jan 08, 2018 |
cue64:chiefo, i'm not o. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by cue64: 4:25pm On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:no wahala as e don be like that nah, make them drop one update for the road, make e for no lost....u nor feel me? |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:42pm On Jan 08, 2018 |
"Am just an ordinary girl sitting in the hallway [Sitting in the hallway] I no dey turn up oh, cos am a lil boring [hehehe] But am the life of the party cos’ am kind of funny Money don’t drive me, I drive my money Eh aihh But na so the thing be; me I no go force you to like what you see eh eh [eh eh] Because I come in peace and am at peace And that’s what I need eh eh [eh eh] Everything’s not for everyone and that is okay eh eh You gat to take me as I am; I’ll be better But I’ll never gonna be somebody else (CHORUS) Original Baby; eh Wherever you go oh, be yourself; Original Bobo Ah ah ahh; you can never be somebody else Original Baby; eh aih; whatever you do, you better be true Original Bobo; jhor oh, no matter the pressure, be yourself," - Simi_Original baby 1 Like |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by favch(f): 9:06pm On Jan 08, 2018 |
You should b given an award for music adv Oya am back oo come n collect ur goodies,whr is WHIZKIDEFE |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 9:14pm On Jan 08, 2018 |
favch:I'm here, welcome back. - ikdbabie( 1st lady), i sight you! *winks 1 Like |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 9:18pm On Jan 08, 2018 |
AugustineSilva:lolz plz dont kill me with laugh o. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 9:37pm On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:. That's my guy, my one & only Efe. My motivator, the guy wey dey make my head swell anyhow (Lolz). I be wan just breeze in & out je je ly bt u still catch ur babe. Ur eyes sharp o. Nothing does u my guy. Ride on, ur babe is solidly behind u. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by joshuamoses101(m): 9:41pm On Jan 08, 2018 |
Ikdbabie:hehehe wealth you didn't tell me something is going on nit that am complaining o.....I was just passing by |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by favch(f): 10:11pm On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE:Thanks, come sharp sharp if not Some one is in trouble here |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 10:11pm On Jan 08, 2018 |
joshuamoses101:. & make sure u do pass quickly. U didnt see nothing 8-) |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 10:36pm On Jan 08, 2018 |
20.1k views plus more to come! My Readers(you), i hail o, e no easy. Na ona dey give me morale o! - I neva stil believe say na me dey write like dis o, d tin stil dey shock me self. Like play, like play, d boy don dey get fans o (lol), shift lemme faint! E stil be like dream for my eyes! - just imagine everyone of you send me #100 each, omo, i for don blow, i for don be Millionaire o! - Me::Clears throat! Where is my financial accountant sef, oya come closer, calculate 20,000(views) times 100(naira), and tell me the total amount. - Accountant: its 2 Mili..mi.li..million Naira, sir. *stammers - Me: Ahh! Baba God don pick my call be dat o! Dis one na confirmation! So i have finally bought a duplex in NAIRA-land Lekki phase 1, see voltage! Oya my readers, turn up at Quilox lets ball, bills on me! - Oya, Meneski, ikdbabie n favch, cue64, cyber5, Tobitrueman, com and take your various apartments in this duplex o. - I'll go through the pages to know those who deserve an apartment here, you know i don't like doing wayo like our polithiefcians. *Lol - *wakes up from sleep! So na even dream sef, ok o - Just imagine everyone of you send me #100 for each update, omo, i for don blow o. Jesu! I for don become one of the latest Millionaire in town o! - lol - We are getting there sha, a Billion dollar dream,(ask Brymo). We gon make it real BIG, believe! Cheers. - As for you joshuamoses101, you better pass by o, aproko man, lol, leave my baby(ikdbabie) alone o. - Ikdbabie, the babe wey dey ginger my swagger, the sugar ant in my tea, the melon in my Egusi soup, my sweery porrero, my baby gal, i see you jare, i know you gat my back. - If world people like, make dem throw us bomb of jealousy. God pass dem! Lol 2 Likes |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Ikdbabie(f): 10:48pm On Jan 08, 2018 |
Melon qua . Well without melon egusi soup cant fit possible. But i go fr like Venza along with my duplex. I know it can be possible sha base on who u be. Leave world people dey will only die of jealousy. 1 Like |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by jasonex4(m): 11:43pm On Jan 08, 2018 |
WHIZKIDEFE: Baba.. Its d way o... I cant b an animale 4eva na.. |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by Tobitrueman(m): 7:12am On Jan 09, 2018 |
WHIZKIDEFE: Baba, I say na you dey RUN am, while the other writers dey TREK am. Your voltage don high me so tey my transformer nearly blow, free phone charging for everyone. Lol, carry go boss, nothing do you! 2 Likes |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:50am On Jan 09, 2018 |
jasonex4:One gallon of holy water for you! Lol |
Re: My Life At DESPO By Whizkidefe by WHIZKIDEFE(m): 7:59am On Jan 09, 2018 |
Tobitrueman:Jesu! See Washing(hype). Bros, see as your comment dey make my head big. Lol - Correct guy,your teeth complete! 1 Like 1 Share |
(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (59) (Reply)
Bloodline.......part Two[Blood And Diamonds] / How A Girl"s Visit to My Room Changed my Life ( Short Story) / The Dog Attendant (T. D. A) [COUNTLESS Part 2]. A story By Darousmart Emmanuel.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 64 |