Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,186,996 members, 7,931,432 topics. Date: Monday, 26 August 2024 at 04:32 AM

Pls Pray For Buharis Son! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Pls Pray For Buharis Son! (566 Views)

Shocking: Tears Flows In Aso-rock As Undisclosed Report On Buharis Son Revealed / Buharis Son Accident..lies Lies Lies.. Its Just A Sympathy Stunt. Buhari Must Go / Free Surgeries Declared In Kaduna For Buharis Return (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Pls Pray For Buharis Son! by debaj10: 11:42pm On Dec 28, 2017
hmm.
make una tink am.
d longer d man dey sick bed, d more we money dey enta dat drain…
d sooner him well, d sooner d spending reduce!
abi una wan make him do 3 months plus like him papa?!
mouna rizin d mata na!
you pipu sef.
seriously lacking joy...

guy, soonest recofa jare!
Re: Pls Pray For Buharis Son! by yarimo(m): 12:14am On Dec 29, 2017
debaj10:
hmm.
make una tink am.
d longer d man dey sick bed, d more we money dey enta dat drain…
d sooner him well, d sooner d spending reduce!
abi una wan make him do 3 months plus like him papa?!
mouna rizin d mata na!
you pipu sef.
seriously lacking joy...

guy, soonest recofa jare!
nothing i go rizin for here , yusuf na human being like you. So next time

Re: Pls Pray For Buharis Son! by emmie14: 12:27am On Dec 29, 2017
Na only sik sik that family sabi? How many times did Yusuf pray for sik in hospital who died because of his father's wicked rules? The rich also cry. Accident is respecters' of no one. Who is praying for those who died on the road this Christmas because of bad road and petrol scarcity. Don't remind me of 16years of pdp or Jonathan"s fuel scarcity. Buhari have been president and petroleum minister before.

1 Like

Re: Pls Pray For Buharis Son! by debaj10: 12:33am On Dec 29, 2017
yarimo:
nothing i go rizin for here , yusuf na human being like you. So next time
na tru u tok.
bet bros.
wen I dey sick, na 9ja moni dem dey take treat me?
aftarol, d hospital wey dem put for aso rock sef, mesin don finish inside.
com mean sey na private hospital d guy dey now, dey spend 3 times d moni wey normal guyman for pay.
abi?
I say make I esplain 4 u, as e b lyk sey ur brain fail to decode d yans.
d mata don clear u for mynd?
Re: Pls Pray For Buharis Son! by Nfchi73: 5:12am On Dec 29, 2017
Na Charley boy this buhari son matter go pain pass. !!!
Re: Pls Pray For Buharis Son! by debaj10: 7:39pm On Dec 31, 2017
why na?
how dem take relate?
Nfchi73:
Na Charley boy this buhari son matter go pain pass. !!!

(1) (Reply)

Https://www.ireporteronline.com/59-victims-herdsmen-attack-benue-set-buried/ / The Youngest And Accidental Gomina Yahaya Bello / How Would You Rate Buhari's Performance As Petroleum Minister Of Nigeria?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.