Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,173,349 members, 7,888,114 topics. Date: Friday, 12 July 2024 at 07:40 PM

Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! - Romance (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! (3539 Views)

I Carry Boobs Of 8 Girls On My Chest. Ladies Men Stare At Me - Busty Virgin(Pix) / Lady Advises Nigerian Ladies, Men To Have Indiscriminate Sex. Nigerian Blast Her / Dear Fellow Ladies, Men Owe Us NOTHING Financially! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:49pm On Jan 08, 2018
izaray:
grin grin So for ur mind now, u dey toast me Ar be bread ni shocked shocked

If u be bread e go too good oo! U go look choppable!grin body go soft well!

But unfortunately na only breast na be the only place wey dey soft and pre- sable for una bodygringrin

Na only that place be the only bread like place for una body!

But if u feel say I dey call u bread and u nor like am which mean's everywhere nor go soft!

So ya body strong??
shocked
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:50pm On Jan 08, 2018
Martin0:

Hahahahgringrin according to their lefu dem go sey u don turn to orkpolo eyegrin
I dey tell you, biacan comment for NL dey always come like bomb, once she coment every place dey scarter cheesy Babe wat is d secret behind it shocked wink
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:51pm On Jan 08, 2018
izaray:
Abeg shift jor

Ma shift abi! U dey driv me now oo! Nor con dey scratch body dey near me lara oogrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:53pm On Jan 08, 2018
izaray:
I dey tell you, biacan comment for NL dey always come like bomb, once she coment every place dey scarter cheesy Babe wat is d secret behind it shocked wink

gringringringrin come ar nor fit laugh again oo!

Ma belle aaaaaaaaa God!grin

Oya biacan we dey wait ooo!
Com and tell us the secret!
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:54pm On Jan 08, 2018
Martin0:

Hahahahgringrin according to their lefu dem go sey u don turn to orkpolo eyegrin
I'm innocent ooo embarassed embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 4:55pm On Jan 08, 2018
izaray:
I dey tell you, biacan comment for NL dey always come like bomb, once she coment every place dey scarter cheesy Babe wat is d secret behind it shocked wink
Ha abeg ooo I'm innocent Biko embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:55pm On Jan 08, 2018
biacan:
I'm innocent ooo embarassed embarassed
I never said u re not! Abeg I dey come ma go shower!
Go join una when I finish!
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by izaray(f): 4:56pm On Jan 08, 2018
Martin0:

Ma shift abi! U dey driv me now oo! Nor con dey scratch body dey near me lara oogrin
Cha!! Martin, na dis few holidays, you use spoil urself like dis You were better than dis last year na, biacan is even a witness angry May God punish who ever is behind dis tongue
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 4:57pm On Jan 08, 2018
izaray:
Cha!! Martin, na dis few holidays, you use spoil urself like dis You were better than dis last year na, biacan is even a witness angry May God punish who ever is behind dis tongue

See I need to spoil masef well well! Coz if I don't, hmm na the woman wey I go marry na I dey pitty oo!grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 5:06pm On Jan 08, 2018
izaray:
Cha!! Martin, na dis few holidays, you use spoil urself like dis You were better than dis last year na, biacan is even a witness angry May God punish who ever is behind dis tongue
He was a good guy before I travel I had no idea of what happened to him ooooo I had e has now join bad gang

1 Like

Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 5:29pm On Jan 08, 2018
biacan:
We gat nor secret cool
I don't know who told you that oooo ar don't know how to dance biko

okay

but do i get to see a pic now........ you'll take it down immediately sad
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 5:32pm On Jan 08, 2018
richythePH:

okay

but do i get to see a pic now........ you'll take it down immediately sad
let's make a deal post yours den I post mine wink
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by richythePH(f): 5:36pm On Jan 08, 2018
biacan:
let's make a deal post yours den I post mine wink

hehehe

i used to post my pics on my pussyhunter account na and surely you must have seen at least one sad

besides me phone's bad and my pictures are all in it...embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 6:14pm On Jan 08, 2018
richythePH:

hehehe

i used to post my pics on my pussyhunter account na and surely you must have seen at least one sad

besides me phone's bad and my pictures are all in it...embarassed
So sad all my pics are on my system embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 7:27pm On Jan 08, 2018
biacan:
He was a good guy before I travel I had no idea of what happened to him ooooo I had e has now join bad gang

gringringrin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 7:45pm On Jan 08, 2018
Martin0:

gringringrin
I didn't say anything oooo I was just answering questions martin please nnam I'm innocent oooo embarassed embarassed embarassed
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:27pm On Jan 08, 2018
biacan:
I didn't say anything oooo I was just answering questions martin please nnam I'm innocent oooo embarassed embarassed embarassed

Hian! U wan still start again?grin abeg can't u be freely minded with pipu onlin like me!grin

Na wa ooo,u go jus dey report yaself give me like say e get something wey we dey into!gringrin abi na husband and wife we don suddenly become!grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:37pm On Jan 08, 2018
Martin0:

Hian! U wan still start again?grin abeg can't u be freely minded with pipu onlin like me!grin

Na wa ooo,u go jus dey report yaself give me like say e get something wey we dey into!gringrin abi na husband and wife we don suddenly become!grin
You try that's the only thing I can say to you undecided
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:42pm On Jan 08, 2018
biacan:
You try that's the only thing I can say to you undecided

Hmmmm na wa oo!grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 7:53am On Jan 09, 2018
Biacan come here mek we talk!
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:03am On Jan 09, 2018
Martin0:
Biacan come here mek we talk!
OK present sir grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:05am On Jan 09, 2018
biacan:
OK present sir grin
How u wan take waka today na?
Working tinz ba?
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:08am On Jan 09, 2018
Martin0:

How u wan take waka today na?

Working tinz ba?
Yes oooo sometimes this work makes me work like a man cause I'm after my pay everything here is just much......grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:24am On Jan 09, 2018
biacan:
Yes oooo sometimes this work makes me work like a man cause I'm after my pay everything here is just much......grin

Na wa ooogringrin very soon u go beging dey get veins,muscles coz of over labour/stress.

Like this now,where u dey?
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:27am On Jan 09, 2018
Martin0:

Na wa ooogringrin very soon u go beging dey get veins,muscles coz of over labour/stress.

Like this now,where u dey?
No I nor mean hard work ohhhh I only mean the stress attached to the work

I dey work what about you
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:37am On Jan 09, 2018
biacan:
No I nor mean hard work ohhhh I only mean the stress attached to the work

I dey work what about you

biacan:
No I nor mean hard work ohhhh I only mean the stress attached to the work

All of them na desam tin jor!

I dey work what about you

Me dey house oo! I be wan go work today sha,but the tinz wey I wan take work and the pipu wey wan do the work for me say mek we do am tomorrow!

Type of job-(soak way-drilling)

U go fit date that kin man,wey dey do shiitt job?grin

I suspect them!grin maybe dem wan see their girlfriends today,bini boy's too like woman u knowgringrin.
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 8:45am On Jan 09, 2018
Martin0:

Me dey house oo! I be wan go work today sha,but the tinz wey I wan take work and the pipu wey wan do the work for me say mek we do am tomorrow!

Type of job-(soak way-drilling)

U go fit date that kin man,wey dey do shiitt job?grin

I suspect them!grin maybe dem wan see their girlfriends today,bini boy's too like woman u knowgringrin.
Ohhhh ok enough flexing for you but nor eat dog meat oooo tongue

See who dey talk if marriage enter first thing nah for you to start your law school before anything else...... me I nor get problem for that one I can take care of myself...... wink
waiting I dey talk self

Hmmm you Don turn CEO be that oooo..... but I dey fear benin guys their way no pure
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 8:57am On Jan 09, 2018
biacan:
Ohhhh ok enough flexing for you but nor eat dog meat oooo tongue

Na u dey talk that one oo! Washing,cooking,then I go do small research,then con watch movies!gringrin

See who dey talk if marriage enter first thing nah for you to start your law school before anything else...... me I nor get problem for that one I can take care of myself...... wink
waiting I dey talk self

Hian,na wa ooooo dis girl dey observe me well well ooo,now I know! U sure say u go fit tek care of yasef! I be poor man ooo,ma dey talk ma own small small now!grin

Ladies hmmm I nor want who go con dey gimme slap everymorning ooogringrin lefu tell me say independent/feminist dey give men slap,hope say I nor go dey see dat kin tin?grin

Hmmm you Don turn CEO be that oooo..... but I dey fear benin guys their way no pure

CEO ke,u sef! I know u well so no jus start to dey sweet talk me this morning,coz e nor go work!grin

I tell u say I be bini guy?grin come oo wetin mek u dey fear bini guy's?grin

U don fes date any1 b4?grin
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018

Some nah my friends for school that year..... they are very rude always ready to stab someone

Slap grin grin

when you understand someone very well even when married you don't see it as marriage but friendship..... :p
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:04am On Jan 09, 2018
Martin0:

CEO ke,u sef! I know u well so no jus start to dey sweet talk me this morning,coz e nor go work!grin

I tell u say I be bini guy?grin come oo wetin mek u dey fear bini guy's?grin

U don fes date any1 b4?grin
Some nah my friends for school that year..... they are very rude always ready to stab someone

Slap grin grin

when you understand someone very well even when married you don't see it as marriage but friendship..... tongue
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by Martin0(m): 9:10am On Jan 09, 2018
biacan:
Some nah my friends for school that year..... they are very rude always ready to stab someone

Eh eh,u attend uniben? Which year? Which school u attend sef,which year u grad?

Slap grin grin

See I never date another babe since when that level end yet I don receive slap from these ma female friends wey get money! So why I nor go fear!

when you understand someone very well even when married you don't see it as marriage but friendship..... tongue

Sure,that very true!
Re: Ladies & Men Take Note It 2018 Remember!! by biacan(f): 9:19am On Jan 09, 2018
Martin0:

Sure,that very true!
Come you be FBI wey them send come interrogate me
Ajuju.....

Who fet get mind slap you shocked

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Need Your Help And Advice!!! A Girl Is Playing Me / How Do I Enlarge My Dick? / Could She Be Cheating? Nairalanders; How Do I Tame This Madness In My Household

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.