Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,197,961 members, 7,966,552 topics. Date: Friday, 04 October 2024 at 05:09 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Be The Maga? (1469 Views)
Akpos No Be Maga / I Don Cheat The Maga Lol / Maga Must Pay (2) (3) (4)
Who Be The Maga? by Olawale42(m): 8:22am On Apr 11, 2010 |
Husband who spent all his days with concubine and lies to his wife that he was coming from office and wife who spent all her nights with gate man and lies to her husband that she went to the night virgin. Pls who is the betrayer?[/color][color=#000099] |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 9:56am On Apr 11, 2010 |
Which kind question be dis sef? When the man dey chop the other women KPOMO and when the wife dey chop the gate man KONDO them remember me? Why e come be now wey alarm of there Illicit affairs don blow u wan come make me the CHIEF JUDGE? If u want make i rule in favour of the wife, advice her to give me B.J plus 2m na. Shoonh. *Rub Hands* |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 5:30pm On Apr 12, 2010 |
^^ nor vex |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 5:38pm On Apr 12, 2010 |
Lol i no vex i just dey yarn my own o |
Re: Who Be The Maga? by sylve11: 5:38pm On Apr 12, 2010 |
@dynamikiev i beg help me beg studio, e belike sey weeping dey hungry am @studio, na small thing, just go apply as a gate man. wuff! |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 5:40pm On Apr 12, 2010 |
why u come dey bark? |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 5:43pm On Apr 12, 2010 |
Clear jor, I no want any maga wey go come dull me |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 5:50pm On Apr 12, 2010 |
u don finally open shop dey employ maga? wey sylve. . . number 1 candidate |
Re: Who Be The Maga? by sylve11: 5:54pm On Apr 12, 2010 |
Dynamokieve! |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 5:56pm On Apr 12, 2010 |
Borrow that maga back hand sylvex |
Re: Who Be The Maga? by sylve11: 5:59pm On Apr 12, 2010 |
studio help me warn Dynamokiev o |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 6:01pm On Apr 12, 2010 |
i see. . . now you're turning to ya employer |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 6:07pm On Apr 12, 2010 |
Sylvex, My happiness be sey u tall pass the maga , if him mis-yarn use leg kick am go outside |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 9:02pm On Apr 12, 2010 |
lol see this mini- |
Re: Who Be The Maga? by sylve11: 9:21pm On Apr 12, 2010 |
@studio, why i go kick person wen beriberi dey do? u want make dem call me murderer? |
Re: Who Be The Maga? by D1KeleVra(m): 9:44pm On Apr 12, 2010 |
lmao. . . i tire o! |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 6:10am On Apr 13, 2010 |
Sylvex, U dey disobey me? Wetin u think sey i dey pay u for? C'mon kick the maga go outside jor i no want any badger wey go dey stand alone dey dull this place. Abi him name na Faze? |
Re: Who Be The Maga? by sylve11: 1:54pm On Apr 13, 2010 |
see me see dankua |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 2:00pm On Apr 13, 2010 |
lollll |
Re: Who Be The Maga? by CuteAngel(f): 11:28am On Apr 16, 2010 |
@Studio Long time, where u been go na, abi dem catch you again? since i advice you to stop pursuing anoda man's wife you nor hia. Anyways watz up? |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 11:36am On Apr 16, 2010 |
I dey my sister, I just dey keep low profile thats all, I no go anywhere nland be my house lol. No maga fit cage me except the person want make gods of KUVUKI hammer am lol. Whatsup with u na. Long time no see? |
Re: Who Be The Maga? by CuteAngel(f): 12:03pm On Apr 16, 2010 |
Me sef i dey, na work wey no gree me come hia often, most times na just pass i dey pass, posting a comment dis dayz kindda hardwork for me. Anyhow i dey now. |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 1:41pm On Apr 16, 2010 |
Good u are back for good buddy. Lol |
Re: Who Be The Maga? by tayoast(m): 2:21pm On Apr 16, 2010 |
studio get a life!! ask ur rotweiller 2 giv u HEAD |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 2:56pm On Apr 16, 2010 |
I will, Trust me |
Re: Who Be The Maga? by easycoolxyz: 3:23pm On Apr 16, 2010 |
well very simple the answer to your question is " Na you be the Maga" |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 3:51pm On Apr 16, 2010 |
Hhmm lol |
Re: Who Be The Maga? by flexystar(f): 5:45pm On Apr 16, 2010 |
studio how for missing u so much lol |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 5:57pm On Apr 16, 2010 |
I'm not falling for that o cuz if u missed me for real, u know where to find me. My House lol *rubs cheek* |
Re: Who Be The Maga? by baybbootz(f): 8:55pm On Apr 16, 2010 |
studio studio studio studio How many tyms have i called? Uve started right? Il soon notify your wife, |
Re: Who Be The Maga? by StudioCFR(m): 9:01pm On Apr 16, 2010 |
wife ke? if she mess, na that day she dey go , i get bout 6 clients wey dey even beg m with there THING sef |
Re: Who Be The Maga? by baybbootz(f): 9:14pm On Apr 16, 2010 |
ha ur own has finish, that place you calll ur house is so gone, hahahahaha. ull soon go back to using ur legs as an auto mobile,your father inlaw will strip you off al riches, hahaha, *sticks out tongue* |
Wetin Concern? / Mogulo And Bin Waec Result / The Condom Guy And His Pastor Poser
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23 |