Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,356 members, 7,947,576 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 12:19 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa (652 Views)
Houses And Shops Burnt In Nnung Oku Ekanem, Awa In Akwa Ibom. Photos / Killing Others, Herdsmen Set Our House Ablaze, Took Us For Dead, Sang And Dance / Generator Thief Caught In Our House This Morning (Photos) (2) (3) (4)
"Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by toriweymeksense: 10:58pm On Jan 20, 2018 |
Nigerians wey dey stay for South Africa say the country people don destroy all their shops and house for Krugersdorp, near Johannesburg. Ward Chairman for Nigerian Union, Cyril James, tell News Agency of Nigeria (NAN) say dem start the attack for 18 January after some South Africans claim say one Nigerian kidnap and rape one girl. Im talk say plenty Nigerians wound for the attack and many of dem don run comot house because the people dey plan to come back again. Mr James come beg the Nigerian mission make dem help before dem kill dem for there. source: http://www.finalgist.com/blog/dem-don-destroy-our-house-and-shops-nigerian-wey-dey-south-africa
|
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by HOLYDICK(m): 11:02pm On Jan 20, 2018 |
Just come back home pls....i know it aint easy to start afresh but your life is more important than anything in this wicked world Bia bikonu.. a word is enuf for a wise |
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by PenisCaP: 11:57pm On Jan 20, 2018 |
Nawao |
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by Chauke(m): 2:03am On Jan 21, 2018 |
HOLYDICK: The pics used here are unrelated to the current story. |
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by Chauke(m): 2:05am On Jan 21, 2018 |
toriweymeksense: The pics used here unrelated to the current story. |
Re: "Dem Don Destroy Our House And Shops" - Nigerians Wey Dey For South Africa by LeSudAfricaine: 10:26am On Jan 21, 2018 |
it's funny how Nigerians are always "innocent" 2 Likes |
(1) (Reply)
A Lawyer Tortured & Detained By The Police In Onitsha / UNIOSUN Students Disgrace SARS Officials Over Frequent Bribery On Campus / Court Gives Toughest Sentence To Slave Owners In Mauritania
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |