Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,255 members, 7,880,957 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 10:02 AM

Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! (587 Views)

Is Natural Baby Boy Selection Possible During Sex, pipo just dey born girls / Why Be Say Na Ugly Girls Dey Do Shakara Pass / Why E Be Say To dey do Woman For Ynash Dey Sweet Well Well?? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by Nobody: 2:58am On Jan 29, 2018
U go see driver Wey him salary na just 40k monthly. The guy get 8 to 9 kids. Fvuck!! Why bring people into the world to suffer! It's wickedness!.

2 Likes

Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by Fleshofmankind1: 3:12am On Jan 29, 2018
Go to bed bro , why are you still up? grin
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by marshalldgreat(m): 4:22am On Jan 29, 2018
grin
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by mazimee(m): 5:02am On Jan 29, 2018
Sex is the only thing that keep them busy
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by Nobody: 5:40am On Jan 29, 2018
Because na only poor people na him dey uneducated pass. And by uneducated, I no mean pessin wey no go school but pessin wey no dey read book by himself .
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by Kobicove(m): 6:00am On Jan 29, 2018
People on the lower rungs of the social ladder are usually ignorant, they assume that the best way to increase their chances of having a child who will be successful is to have many of them...

What they don't know is that the additional financial burden keeps them in penury undecided

2 Likes 1 Share

Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by mikejj(m): 6:19am On Jan 29, 2018
this is a serious isu o mr speaker.its a long time mentality thats needs restructuring walai..if u ask them why?..they will tell u children are blessing
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by cruzita(f): 6:44am On Jan 29, 2018
Bros d tire me o,u go millonaire go get only 2 or 3 but poorlonaire go gather 8-10 children with meagre income
Re: Why Be Say Na Poor People Wey Dey Born Pikin Pass! by Dxclusive(m): 7:17am On Jan 29, 2018
Na because d only joy wey the man get na on top the wife body e dey..

(1) (Reply)

Searching For Serious Relationship / Guys How Many Times Can You Ask A Lady Out Or Even Propose When You Get A No? / Late Ebony Military Guard Charged By Ghana Airforce

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.