Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,192,634 members, 7,948,433 topics. Date: Friday, 13 September 2024 at 08:57 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo (630 Views)
VP Prof Yemi Osinbajo SAN And His Brother Akin Osinbajo SAN / N/assembly Begins Process To Create State Police / APC Restructuring Committee Approves Resource Control, State Police, Others (2) (3) (4)
Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by chiefotota(m): 2:32pm On Feb 08, 2018 |
Vice Presido, Prof. Yemi Osinbajo, don add im voice to di people wey dey call for creation of state police. Osinbajo yarn dis korret talk today Thursday, for di opening ceremony of di 2 days security summit, wey Senate arrange to use address di insecurity for Naija, especially di Fulani herdsmen and farmers gbege wey don make plenty people kpai for Naija. Osinbajo for di event wey dey currently dey happen for NAF Center for Abuja, also talk say make Nigerians stop to talk say Buhari dey support Fulani herdsmen to dey kpai people because Buhari na Fulani man, he say dat talk nor make sense, make we stop to talk like dat. Source: https:///p8ePqh-222 |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by Nobody: 2:45pm On Feb 08, 2018 |
Op, I like your post, the pidgin English just totori my body well well. But the link you provided is as useless as the letter 'P' in the word 'psychology'. |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by chiefotota(m): 1:52pm On Feb 10, 2018 |
thanks, we don take note, we go do better next time. |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by dlondonbadboy: 1:57pm On Feb 10, 2018 |
We don already make the mistake by voting person wey no too get sense..We no go fit fuckup like that again... |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by Caseless: 3:26pm On Feb 10, 2018 |
Reading this in pidgin is a comic relief. I for like see us make pidgin our national language...just the way it's in the SS. 1 Like |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by Caseless: 3:29pm On Feb 10, 2018 |
dlondonbadboy:see you at the poll next year. It's not by noisemaking on nairaland. Except Buhari is not contesting, he's got no opponent to lose to yet. |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by dlondonbadboy: 3:30pm On Feb 10, 2018 |
Caseless: Ok. |
Re: Time Don Reach Wey We Go Create State Police –prof. Yemi Osinbajo by Omeokachie: 3:39pm On Feb 10, 2018 |
Time don reach as election don dey reach abi? |
(1) (Reply)
150 Deputy Directors Fail Promotion Exams / Leaders Don't Behave Like This, Only Ritualists Behave Like This; FFK Blasts Buh / Nnamdi Kanu's Wife, Uchechi Speaks On Her Husband's Whereabouts With BBC
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |