Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,199,318 members, 7,971,169 topics. Date: Thursday, 10 October 2024 at 01:25 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Cameroon Pidgin Words And Their Meanings (960 Views)
Acronyms In Ict And Their Meanings / Yoruba Names That Look Like English Words / Beautiful Cameroon Girls (2) (3) (4)
(1) (Reply)
Cameroon Pidgin Words And Their Meanings by Rexia(f): 7:28pm On Feb 17, 2018 |
Es kei e don mala- has he eaten Es kei a di lie- am I lying? I be njaka for ma pays- I am a citizen of my country You di craze for ya head?- are u crazy in the head? I don waka all kana kana matango house dem- I have walked in and out of all kinds of palm wine houses. Di perica get juju sense- this small child has a lot of sense. You check say you over sense na sense- do u think you are too intelligent? Ma grand dey hass- my big brother is in the house. Ya grand Mami forget e porsa for e head bed. Your grandmother forgot her purse on her head bed. I di go ma reme e hass- I'm going to my mother's house. Paddy man abeg no over chekam- bros pls don't check too much. You sleep na for banda?- did you sleep in the ceiling. Tori be sweet sotey theif man laff for banda- story was sweet until the theif laughed in the ceiling. Thief man no want say make dem thief e -the thief does not want to be stolen. Waka di lookot ya back- you better watch your back. Wusai you di go?- where are you going to? You di waka di seeks weti?- what are u walking around looking for? Ma petit soeur don loss- my little sister is missing. Perica bone da tok- Small boy pls forget that thing. Ya name na weti- what is your name? You bi who sef? - who are you by the way? You no well- you are not OK Ngeme di do me- I am hungry We go meetop for sharp sharp morning time- we will meet very early in the morning. Paddy man be di doze since morning time- The guy was sleeping since in the morning. You di hambuck- you are disturbing. I wan shack mimbo- I want to drink juice. A check say you don wisam- I thought that you had reasoned it out. Da ngar get Doty shape- that girl has a very curvy shape. We di go cry die- we are going to the burial. Wuna two so wuna over foolish- Both of you are too dull. I no be muna for tete- I am not a fool. Da tin wowo- that thing is ugly You no ever dey lewa- you are never in school Da pan chop don mbole- the plate of food is finished. E don tey- it's been long Make I do how? - what should I do? A say eh ma friend,you mash ya sense?- I say eh my friend, are you confused? Nkongkossa pipo dem dey all site- there are gossipers everywhere Make wuna no di nkongossa man e name- you people should stop gossiping about somebody's name. God go punish wuna- God will punish you people. Abeg you get cent for dey- pls do you have 100frs? Da ngar na fine ngar- that girl is a beautiful girl. Stand fine- be careful You get long bier bier- you have long hairs Dey di sell drose na for marche- pants are sold in the market. Ma reme buy me na okrika- my mother bought me second hand dresses Make so muff ya kaba for wodrobe - make sure you remove your kaba from the wardrobe. I Neva monch- I have not eaten A ni di understand da teacher e kind ngoppo- I don't understand that teacher's kind of head. Da chap di laff na sia sia- that girl is laughing while hiding Di planti over dry dry- this plaintain is too dry. Wukop for di chair- get up from this chair You be chop chair?- are you the new boss? The principal lev de njaka for go back for lewa- the principal left the student to go back to school. Shout out for all ma kombi dem- shout out to all my friends I go cut you slap- I will slap you E tok say I be wolowos- he said I am a prostitute Ya own na weti? What is your problem? Na ya man dis- this is your guy here. I don broke ma banja- I have broken my back Massa shidong for dang- Massa sit down Abeg shidong quiet- pls sit quiet All tin na chack- everything is okay. |
(1) (Reply)
What Speaker Onofiok Luke Said During #usd4udom / Learn Yahoo Yahoo In Minutes / Latest N-power News Headlines For Today Thursday, November 14th
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |