Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,201,204 members, 7,977,549 topics. Date: Thursday, 17 October 2024 at 10:05 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Events / Happy Birth-day Iice (12599 Views)
Happy Birth Day / What Is The Right Gift For An 80 Years Old Man On His Birth Day Celebration / Happy Birth Day In Advance Sylve11 And Clemcykul (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply) (Go Down)
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 12:59pm On Mar 09, 2009 |
You wan bread and meat? i don save am for you since you go Peru " ". the thing still dey o . .you still want? i missedddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddddd you Thank God the search party found you in time for your birthday oya refund me na |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 1:06pm On Mar 09, 2009 |
Hahhh, tell them u badgered me to Mehnnn that peruvian plains just dey invite me back Missed you three To the both five of us, 'outstanding' " " BTW wetin the worry the fingers of the pesin wey just dey spam this side |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 1:11pm On Mar 09, 2009 |
i ratted and catted you join i loff it naa no more mission for Peru make you nor go lose your way again Sure loff more than outstanding na bling bling by fox na wetin you expect before? dem nefa tire o |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 1:19pm On Mar 09, 2009 |
Whatttt? R u kidding? It was relaxing, peru and tibet were Rofl like say na broken fingers |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 1:26pm On Mar 09, 2009 |
I nor dey joke o ur next mission na Mali to go visit your relatives heheheheh broken fingers |
Re: Happy Birth-day Iice by dgreatrock(m): 1:32pm On Mar 09, 2009 |
Happy birthday Mon Ami, may your years be merry and bright and may your birthday be bright. Be blessed comrade-in-N-L |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 1:35pm On Mar 09, 2009 |
^^ How many hours back and Yeah, have to visit that side of the family Take some leisurely walks around the desert Ride some camels to your end BTW tell my husband, where my own gift? |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 1:48pm On Mar 09, 2009 |
camels? ok make i start to prepare them for you i go call ur aunt this evening . . tell her that you will be coming soon your hubby eh . .i wan break his jaw |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 1:54pm On Mar 09, 2009 |
Yes ooo, make sure to add pammy to the preparation Hmmm some suya maybe gosh i don dey hungry Wetin my hubby do now na? I show M that track, i still dey wait the other one ooo. BTW hin don cut hair rofl just resemble pikin again |
Re: Happy Birth-day Iice by Dojo(m): 1:56pm On Mar 09, 2009 |
How old are you now? How old are you now? How old are you now Iice? How old are you now? Happy Birthday. Wishing you all da best. |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 1:57pm On Mar 09, 2009 |
64 mahn Thanks So you still come here |
Re: Happy Birth-day Iice by Dojo(m): 2:06pm On Mar 09, 2009 |
Yes. I've been a lot busier than b4 theses days. So, once in a while when I'm less busy, I come on line to see whether NL is still on or not. How's life with u? Don't tell me you're 64 @Muki Girl, howdy? Quite an age. Happy Ei-id- whatsoever(sorry, I don't know which one today is) |
Re: Happy Birth-day Iice by iice(f): 2:15pm On Mar 09, 2009 |
Yeah i know what you mean. Yup, the golden age of 64 Can't wait for 70 and so on Am good jare, hope you are too despite the busy schedule. |
Re: Happy Birth-day Iice by ikamefa(f): 1:46am On Mar 10, 2009 |
parry do finish? chei!!!! na pammy i go bring na! the wine tapper dey mess up na hin i climb tree tap the thing masef! wey efri body? |
Re: Happy Birth-day Iice by dgreatrock(m): 9:47am On Mar 11, 2009 |
@ikamefa tell us how e go for palm wine tree top. na crane dem take bring you down abi you fly come down? |
Re: Happy Birth-day Iice by MrCrackles(m): 11:42am On Mar 11, 2009 |
ikamefa: I went looking for more pammy and before i finished, parry don finish! I dey vex IkaA nor worry laydee go organise private parry for us! |
Re: Happy Birth-day Iice by mukina2: 12:20pm On Mar 11, 2009 |
* tra la la la * who drank the pammy laydee small still remain whistling sef sweet sweet sweet sweeeeeeeeeeeeeeeeeet Ika et brash |
Re: Happy Birth-day Iice by ikamefa(f): 9:50pm On Mar 13, 2009 |
dgreatrock: see this tafia! me ? crane? dem nor tell you sey i get broomstick? abeg go do yah research wella anyway you go drink pammy? MrCrackles: aight muki you go wound na you dey tiff the pammy? |
(1) (2) (3) ... (6) (7) (8) (9) (Reply)
Who Charges N10,000 For A Kids Concert? / What's Your Favourite Thing About Nigerian Weddings? / Photos From The Vanguard Awards 2017 Held At Eko Hotels Last Night
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20 |