Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,208,666 members, 8,003,294 topics. Date: Friday, 15 November 2024 at 10:59 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Chat With Papine (19617 Views)
Imagine This Chat With A Long Time Female Friend / Check Out This Chat With An Epic Response.. Lol / Yoke Chat With Blacksta - Off D Record - But Small Spoil Body Dey Sha. (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply) (Go Down)
Re: Chat With Papine by papine(m): 9:57am On Jun 07, 2010 |
KAI :p Anywayz me i no dey figth na loffing be my own tanimz can u c wat am going 2ru because of u. |
Re: Chat With Papine by tanimz(f): 6:31pm On Jun 07, 2010 |
Studio CFR: papine: papine: I send you? |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 9:37pm On Jun 07, 2010 |
Poor thing. Lol. Tanimz abeg give the guy small chance before him get heart attack cuz of u. I no fit write statement for police station oh. Lol |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:10pm On Jun 07, 2010 |
Very funny joke awahahahah heart attack ahahahaaaah studio y u dey doll ya sef, go perfm 4 nite of a thousand laff |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:13pm On Jun 07, 2010 |
MU MU . |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:15pm On Jun 07, 2010 |
Hahaha well, everything na time my brother;-) |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:20pm On Jun 07, 2010 |
time we no wan ur product take it sum where else |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:23pm On Jun 07, 2010 |
Tanimz say make i dey greet una. Lol She's a big gurl, Some of una here no dey her level. No offence. |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:34pm On Jun 07, 2010 |
oh !, u are d new house boy.? jus tell her dat i will talk 2 her later ok Oya go and tell her. |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:34pm On Jun 07, 2010 |
Wey papine? Why the guy dey always express him stupidity in abundance? |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:35pm On Jun 07, 2010 |
Mugu 2 in the building lol |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:39pm On Jun 07, 2010 |
No mind the guy. . . him nor know say na slow and steady dey win race. . . tell him Studio. . . how releasing ur stupidity small small don give u small rep |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:42pm On Jun 07, 2010 |
Hahahaha, I like u dikele, No let me downgrade you |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:43pm On Jun 07, 2010 |
D1KELE I HEARD DAT U LOST UR MIND where u take c am |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:43pm On Jun 07, 2010 |
Cheap shot |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:44pm On Jun 07, 2010 |
Papine. . . u sure say them no dey follow u for ya village? Studio CFR: Na wetin him sabi be that |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 10:51pm On Jun 07, 2010 |
Papine wan die cuz of the way tanimz dey fall him hand anyhow for here, Dickson any advice for him? |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:54pm On Jun 07, 2010 |
hehehe Studio CFR: . . . get a life |
Re: Chat With Papine by papine(m): 10:55pm On Jun 07, 2010 |
WETIN D 2 OF UNA SABI . IGBO,SHAYO,ASAWO. (hope i got dat right) |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 10:58pm On Jun 07, 2010 |
u like igbo, shayo and ashawo? na wetin u want from life be that? u well so? |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 11:00pm On Jun 07, 2010 |
Wtf? Abeg i'm a knight. I dont smoke, drink or womanise. I dont know bout dickson. Lol |
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:03pm On Jun 07, 2010 |
STUDIO u jus wait and c tanimz go fall u wan bet, d girl no hard, with opolopo prayer, u go c |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 11:04pm On Jun 07, 2010 |
Studio CFR: i swear u be baboon wetin concern knight for hia? |
Re: Chat With Papine by papine(m): 11:08pm On Jun 07, 2010 |
:8 C DEM ENEMIES |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 11:15pm On Jun 07, 2010 |
Papine, Tanimz be my paddy anytime. Come bribe me. Dikele. I have a rep to protect, But i fit still slap u right here right now if u no co-ordinate yourself well. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 11:13am On Jun 08, 2010 |
mtcheeew small bois |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:00pm On Jun 08, 2010 |
Market woman. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:01pm On Jun 08, 2010 |
mkt man |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 12:05pm On Jun 08, 2010 |
hmmm hubby n wifey, gettin along nicely |
Re: Chat With Papine by StudioCFR(m): 12:05pm On Jun 08, 2010 |
Bounce! Market woman. |
Re: Chat With Papine by Dyt(f): 12:08pm On Jun 08, 2010 |
dikele ll u gewout |
Re: Chat With Papine by D1KeleVra(m): 12:09pm On Jun 08, 2010 |
^^gladly |
(1) (2) (3) ... (19) (20) (21) (22) (23) (24) (25) ... (28) (Reply)
How Many Faces Can You See In This Picture? / Nuiz In Brief / Ethnic Joke
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |