Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,171,417 members, 7,881,533 topics. Date: Friday, 05 July 2024 at 10:45 PM

Why Wahala Dey Always Find Dino Melaye? - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Why Wahala Dey Always Find Dino Melaye? (357 Views)

The Melayes: Dino Melaye And His Children In Adorable Family Photo / Dino Melaye On INEC Server: When they claim they don't have a server show them / Arrest PDP's Secondus, Stir Up The Colony Of Wahala - Dino Melaye Tells FG, APC (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Why Wahala Dey Always Find Dino Melaye? by toriweymeksense: 9:27pm On Apr 23, 2018
If you be pesin wey dey stay for Nigeria and you no know who Senator Dino Melaye be, that means you, your friends and neighbors no get telivision or radio for house or your phone no get data.

Senator Dino Melaye, wey dey represent Kogi West for Nigeria National Assembly (NASS), na one politician wey popular sotey plenty people dey follow am pass dia own constituency lawmaker.

Four times big wahala land ontop senator Dino Melaye head

https://www.finalgist.com/why-wahala-dey-always-find-dino/

(1) (Reply)

Ayi: It’s Unfair To Abandon Bakassi While Rebuilding The N’east / New, Spacious And Affordable Three Bedroom Flat For Rent At Akoka. Price : 700k / Nigerian Youth! Who Do You Want In Aso Villa Come 2019?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.