Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,209,105 members, 8,004,924 topics. Date: Sunday, 17 November 2024 at 10:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Printer Palaver Ehh... (659 Views)
Funny Story: Ekandem & The School Fees (Gambling Palaver) Ekandem In Uyo Ep 2 / Talented Boyz Comedy Skit- Money Palaver (2) (3) (4)
Printer Palaver Ehh... by Jameslee007: 1:39pm On May 16, 2018 |
Etannnn To all of una weh talk say konga get the best price... Make una gather yourself come see this ooooooo How can the same printer wey Jumia dey sell for #11,980 be sold for #19,800 for Konga... I be like say Konga wan finish my money... And as a smart sharp guy, i sharply run go buy for Jumia....
|
Re: Printer Palaver Ehh... by girlcode22: 3:17pm On May 16, 2018 |
jumai o konga o, dem be yeye abeg 1 Like 1 Share |
Re: Printer Palaver Ehh... by Layemipo: 3:37pm On May 16, 2018 |
Wawuu...This one na serious matter..Make i go check am out...Kongo won kill person.. |
Re: Printer Palaver Ehh... by Adefemroll: 3:42pm On May 16, 2018 |
Ma poeple!!! No be joke ooo.....I don check am...Na confirm thingzz |
Re: Printer Palaver Ehh... by Kewimi123: 3:45pm On May 16, 2018 |
Abeg...dem be the same jare....WHEther konga or Jumia...Na bizness dem they doo... Just shine your eyes wella.. 1 Like 1 Share |
Re: Printer Palaver Ehh... by Forfor86: 3:51pm On May 16, 2018 |
e BE Like say una just come here come sly konga.....But evn if na sly, this thing is real the price differece dey too much... |
Re: Printer Palaver Ehh... by freshmanteks: 4:08pm On May 16, 2018 |
I just dey waka pass i beg.... ....Make kONGa no kill person... |
(1) (Reply)
What A Midnight Prank Hahaha / Funeral Mourners Again / Odd Advert I Saw In Abuja
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7 |